Akyaawa Yikwan

From Wikipedia
Akyaawa Yikwan
human
Sex anaa genderfemale Edit
Country wey e be citizenGhana Edit
Given nameAkyaawa Edit
PuppieOsei Kwadwo Edit
Languages dem dey speak, wrep anaa signEnglish, Asante Edit
Occupationnegotiator Edit
Floruit19. century Edit
Ethnic groupAsante Edit

Akyaawa Yikwan be royalty from de Asante Kingdom wey serve as chief negotiator of de 1831 Anglo-Asante peace treaty.[1]

Ein life matter[edit | edit source]

Akyaawa Yikwan be de kiddie (daughter) of king Osei Kwadwo of de Ashanti Kingdom wey dey West Africa. Na ein mommy be customary wife give king Osei Kwadwo.[1]

De Ashanti take tax from castles den forts along de coastal belt of Ghana around de middle of de seventeenth century. After say dem loss de battle of Akatamanso between de southern states den de kingdom of Ashanti wey see de liberation of de Ga-Adangme den de rest of de southern states from de Ashanti, den de renunciation of Ashanti lordship over demma lands,[2] Akyaawa Yikwan wey na dem dey bell am as "woman wey get masculine spirit", dem arrest am wey dem sell am give de Danes. Dem kill two of ein brodas for war wey ein son in-law Oti Payin too dem behead am.[3]

Peace treaty[edit | edit source]

De Council of Merchants for Accra wey na edey include de British dey feel say na dem go fi use de position of Akyaawa Yikwan open up communication den trade opportunities plus Kumasi, de capital of de Ashanti Kingdom. British people buy Akyaawa Yikwan wey dem release am for 1831 insyd as emissary give de kingdom of Ashanti as dem attempt say dem go open up trade routes between de two parties.[3]

References[edit | edit source]

  1. 1.0 1.1 Wilks, Ivor (1989-09-29). Asante in the Nineteenth Century: The Structure and Evolution of a Political Order. CUP Archive. ISBN 9780521379946.
  2. "Battle of Katamanso is important for all Ghanaians". www.ghanaweb.com. 30 November 2001. Retrieved 2017-11-06.
  3. 3.0 3.1 Smith, Bonnie G. (2008). The Oxford Encyclopedia of Women in World History. Oxford University Press. ISBN 9780195148909.