Akyemansa District

From Wikipedia
Akyemansa District
Districts of Ghana
CountryGhana Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydEastern Region (Ghana) Edit
Coordinate location6°10′0″N 1°9′0″W Edit
Dey share bother plusAdansi South District Edit
Map

Akyemansa District be one of de thirty-three districts wey dey Eastern Region for Ghana insyd.[1] Na ebe originally den formerly part of de den-larger Birim North District for 1988 insyd, wey dem create am from de former Birim District Council, till dem split off de southern part of de district wey dem create de Akyemansa District for 29 February 2008 insyd; dat be say dem retain de remaining part as Birim North District. De district assembly dey de southwest part of Eastern Region wey Ofoase be de capital town.[2]

References[edit | edit source]

  1. Akyemansa District Template:Webarchive
  2. "Ghana: Administrative Division (Regions and Districts) - Population Statistics, Charts and Map". www.citypopulation.de. Retrieved 2023-10-26.