Apam Senior High School

From Wikipedia
Apam Senior High School
high school
Inception20 February 1953 Edit
CountryGhana Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydCentral Region, Gomoa West District Edit
LocationApam Edit
Coordinate location5°31′16″N 0°25′7″W Edit
Operatorministry of education, Ghana Education Service Edit
Postal code233 Edit
School districtGomoa West District Edit
Map

Apam Senior High School be senior high school wey dey Apam for de Gomoa West DIstrict wey dey Central Region for Ghana insyd.[1][2]

History[edit | edit source]

Apam Senior High School, dey de Zone B District for de Central region for Ghana, dem establish am for 1953 insyd for Paado's plains, wey be suburb of Apam (coastal town wey dey de area insyd). Dem begin de school under cocoa shed den oak trees. E start under de management of Rev. deGraft-Johnson wey Mr. C.S Arthur Hesse be de only teacher.

For 1960, de school relocate go wey edey now, Mbofra mfa Adwen, plus very grand den impressive opening ceremony wey Lord Listowel perform am, de last Governor giv de den Gold Coast, wey be Ghana now. De school ein development make dem adopt de name Great APASS wey dem achieve under leadership den aegis of de late Dr. Peter Augustus Owiredu wey he san be known as PAO. Dr. P.A Owiredu take over as de headie from Rev. Degraft-Johnson from 1959 to 1981.

By 1964, de school move from day school go boarding school wey dem introduce advanced level subjects for Arts den Sciences plus de Ordinary level courses wey e dey offer.

Now nu Great APASS dey under de leadership of Nana E. C. Acquah. De school get student population of 1,808 plus 63 teaching staff den 48 non-teaching staff.

Programmes wey de school dey run dey include; General Arts, Business, Science, Home Economics, Visual Arts den Agriculture Science wey dem add am recently.[3]

Headship[edit | edit source]

1. 1953 - 1958 Rev. J. W. De-Graft Johnson

2. 1959 - 1979 Dr. P.A. Owiredu

3. 1980 - 1988 Mr. Sam Parry

4. 1988 - 2004 Mrs. Esther Hamilton

5. 2004 - 2016 Mr. Archibold K. Fuah

6. 2016- 2019 Nana E. C. Acquah

7. 2019- Date Mrs. Jemima Elsie Arthur-Morrison

Notable alumni[edit | edit source]

  • Amerley Ollennu Awua-Asamoa, Ghanaian diplomat
  • Nene Amegatcher, lawyer, academic den judge; active Justice of de Supreme Court of Ghana (2019 – date)
  • Akwasi Aidoo, philanthropy professional, human rights advocate, sociologist, den writer
  • Kwasi Anin-Yeboah, lawyer den judge; current Chief Justice of Ghana (2019 – date)
  • Kojo Armah, diplomat, lawyer den politician
  • David Dontoh, actor den television personality
  • Guru, Ghanaian musician
  • Nii Ashie Kotey, judge den academic; active Justice of de Supreme Court of Ghana (2019 – date)
  • Nana Kuffour, footballer
  • Aaron Mike Oquaye, politician; former Speaker of de Parliament of Ghana (2017 – 2020)
  • Ato Quayson, Professor of English for Stanford University, formerly for New York University, den Professor den inaugural Director of de Centre for Diaspora Studies for de University of Toronto.

References[edit | edit source]

  1. "Apam Senior High School welcomes first year students". Retrieved 29 August 2015.
  2. "Apam Senior High School gets four new projects". Retrieved 29 August 2015.
  3. "Apam Senior High School". Oapamseniorhighschool.webs.com. 21 October 2011. Retrieved 8 September 2023.