Berekum East Municipal District

From Wikipedia
Berekum East Municipal District
Districts of Ghana
CountryGhana Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydBono Region Edit
Coordinate location7°27′0″N 2°35′0″W Edit
Map

Berekum East Municipal be one of de twelve districts for Bono Region wey dey Ghana.[1][2] Originally na edey part of de den bollar Berekum District for 10 March 1989, wey dem create am from de former Berekum-Jaman District Council. Ebe later wey dem upgrade am go municipal assembly status wey dem rename am as Berekum Municipal District for 29 February 2008; de western part for de municipal wey dem split am off go create Berekum West District for 15 March 2018; thus de remain part wey dem rename am as Berekum East Municipal Assembly. De municipality dey for de western part for Bono Region den Berekum as ein capital town.[3]

List of settlements[edit | edit source]

Settlements of Berekum East Municipal District
No. Settlement Population Population year
1 Abisaase
2 Adom
3 Akroforo
4 Amomaso
5 Anyimon
6 Benkasa
7 Benkasem
8 Berekum 60,473 2012
9 Biadan
10 Botokrom
11 Domfete
12 Fetentaa
13 Jamdede
14 Jinijini
15 Kato
16 Koraso
17 Kutre No. 1 & 2
18 Mpatapo
19 Mpatasie
20 Namasua
21 Nansuano
22 Nsapor
23 Oforikrom
24 Senase

References[edit | edit source]

  1. District: Berekum Municipal Archived March 23, 2012, at the Wayback Machine
  2. "Brong Ahafo to be known as Bono Region". Graphic Online. Retrieved 2020-08-13.
  3. "berekum.ghanadistricts.gov.gh". Berekum GhanaDistricts. Retrieved 2020-05-27.