Dilomprizulike

From Wikipedia
Dilomprizulike
human
Sex anaa gendermale Edit
Country wey e be citizenNigeria Edit
Birth nameDil Humphrey-Umezulike, Edit
Date of birth1960 Edit
Place dem born amEnugu Edit
Occupationsculptor Edit
Educate forUniversity of Nigeria, University of Dundee Edit
Copyright status as creatorworks protected by copyrights Edit
Personal pronounL485 Edit

Dil-Humphrey Umezulike be artist wey moretime people dey bell am Dilomprizulike (born 1960 for Enugu, Nigeria). He be artist wey he dey do sculpture, performance den painting. He cam even carry de name "Thejunkmanfromafrika". E go school for University of Nigeria, Nsukka, Nigeria wey he get MFA for University of Dundee, Scotland.

He dey use old clothes den oda things wey he see for street do sculpture installations den performance wey dey show how life be for many African people. He dey use im art dey show people de wahala wey people for Africa dey face.

He create de “Junkyard Museum of Awkward Things”, sam sculptural environment he build from objects wey he find for Lagos wey he sana do anoda version of am for Oriel Mostyn Gallery insyd Llandhdno, Wales.

As Dilomprizuke dey explain ein Wear and Tear Installation, he naa he talk say :

Wear and Tear be concept wey dey try show some part of Africa life wey moretime people no dey rec. De way Africans dey for ein own society be sad waa. He dey struggle plus ein body secof he dey live for civilisation wey dem force put ein head top. He no fit go back to ein ancestors dema culture wey he sanso no fit keep up plus de white people dema own.

From 2004-2007 dem show ein work for de famous Africa Remix Exhibition wey go different different countries for de world. De place wey dem go first be de Museum Kunstpalast for Dusseldorf, Germany wey dem sanso go Hayward Gallery, London UK, Centre Pompidou, Paris, France, Mori Art Museum, Tokyo, Japan, Moderna Museet, Stockholm, Sweden, Johannesburg Art Gallery, South Africa. He be resident for Gasworks Gallery wey him even get one piece wey him prepare for Victoria den Albert Museum. Him also do one performance wey dem dey call "Professor Junk" for many of de tour stops.

For 2010 he create one work wey he bell am Busy Street wey he put am for de Herzliya Museum of Contemporary Art for Israel insyd. He collect dema rubbish take do de sculpture as he wan show how Israel dema consumer society dey look like.

References[edit | edit source]

  1. Dilomprizulike Archived 2011-07-19 at the Wayback Machine on the Gasworks Gallery website.
  2. "Mostyn website" Archived from the original on 2011-04-05. Retrieved 2010-07-12.
  3. Quoted in Africas: The Artist and the City, exhibition catalogue, Sbiros, Pep; Simon Njami, Kobena Mercer et al, 2001, Centre de Cultura Contemporania de Barcelona. ISBN 84-95273-86-1.
  4. The Herzliya Museum of Contemporary Art.

External links[edit | edit source]