Efe Grace

From Wikipedia
Efe Grace
human
Ein sex anaa genderfemale Edit
Country wey e be citizenGhana Edit
Given nameEfe Edit
Family nameGrace Edit
Place dem born amAsante Akim North District Edit
Occupationsinger Edit
Educate forChristian Service University College Edit
Work period (start)2018 Edit

Efe Grace be Ghanaian singer den songwriter. She be gospel musician. Dem nominate Efe Grace as Gospel Artist of de Year award for 2021 Vodafone Ghana Music Awards.[1][2]

Ein early life den education[edit | edit source]

Efe Grace dey cam from Agogo wey dey Ashanti Region, Ghana. Grace be de daughter of Ghanaian gospel minister, Rev. Mensah Bonsu.[3] She be de eldest of three kiddies. She attend Yaa Asantewaa Girls School wey she plete for 2006 insyd. She further ein education for Christian Service University College wey she graduate for 2011 insyd plus Bachelor of Business Administration for Banking den Finance.[4]

Ein music career[edit | edit source]

Grace start dey sing from ein kiddie tym, na she dey serve as backing vocalist give ein poppy. She cam turn worship leader for ein church wey she san dey serve as jazz musician for hotels, restaurants den pubs for Kumasi. She san serve as backing vocalist give Becca den Kwabena Kwabena.[5]

Grace start as one backing vocalist for Sonnie Badu den Ohemaa Mercy. She release ein first single for October 2018 wey dem call "Yehowa ne M'abankese" wey be refix for ein papa song wey get same title.[6] She release another single wey dem call King of Glory. For 2020, she chop one nomination for Vodafone Ghana Music Award for female Vocalist award category.[7]

Dem sanso nominate Efe Grace for Emerging Woman of de Year den Best Female Vocal Performance for 2021 3Music Awards.[8][9]

She get two nominations for Gospel Artist of de Year den Best Female Vocal Performance of de Year for her song wey dem call Lord Have your way for 2021 Vodafone Ghana Music Awards.[6][10] Female Vocal Performance award, Abiana win am. September 2021, she release ein 4th den 5th song wey dem call Overflow den Sounds of Heaven. For 2022 insyd, Efe Grace get three nominations again for Gospel Act of de Year, Best Female Vocal Performance for ein song Overflow den Performer of de Year for ein performance for 2021 3Music Women's Brunch Performance.[11]

Ein notable performances[edit | edit source]

Since she start ein solo career, she perform for Ghana Music Awards wey she perform plus Ohemaa Mercy den Joe Mettle, Hope Concert den Ignite Virtual Concert. She sanso perform for 2021 3Music Women's Brunch.[12]

Ein discography[edit | edit source]

Singles[edit | edit source]

  • Yehowa ne M'abankese (2019)[6]
  • King of Glory (2019)[3]
  • Lord Have your way (2020)
  • Overflow (2021)
  • Sound of Heaven (2021)

Ein awards den nominations[edit | edit source]

Year Ceremony Award Work dem nominate Result Ref
2020 Vodafone Ghana Music Awards Female Vocal Performance of de Year King of Glory Dem nominate [7]
2021 3Music Awards Female Vocalist of de Year Lord Have your way Dem nominate [9]
Emerging Woman of de Year Ein body Dem nominate
Vodafone Ghana Music Awards Gospel Artist of de Year Ein body Dem nominate [6]
Female Vocalist of de Year King of Glory Dem nominate
2022 3Music Awards Gospel Act of de Year Ein body Dem nominate [11]
Best Female Vocal Performance Overflow Dem nominate
Performer of de Year 2021 3Music Women's Brunch Performance Dem nominate

References[edit | edit source]

  1. "VGMA 2021: Full List OF Winners At Vodafone Ghana Music Awards 2021". Happy Ghana. 27 June 2021. Retrieved 22 June 2022.
  2. "2022 VGMAs: Celestine Donkor grabs 3 nominations with 'Favour Everywhere'". GhanaWeb. 6 April 2021. Retrieved 22 June 2022.
  3. 3.0 3.1 "Meet Efe Grace, a worshipper with beauty". GhanaWeb. 13 July 2020. Retrieved 22 June 2022.
  4. "Why I Chose Doing Gospel Music Above My Banking & Finance Degree – Efe Grace". Pledge Multimedia. 25 June 2020. Retrieved 22 June 2022.
  5. "Why I stopped singing with Becca – Efe Grace". Ghana Music. 11 August 2020. Retrieved 22 June 2022.
  6. 6.0 6.1 6.2 6.3 "VGMA 2021: Efe Grace Receives Two Nominations". Gospel2Me. 8 April 2021. Retrieved 22 June 2022.
  7. 7.0 7.1 Amoateng, Comfort (1 March 2020). "VGMA 2020: Sensational Gospel Artiste Efe Grace is Nominated As Female Vocalist". Gospel2Me. Retrieved 22 June 2022.
  8. "Efe Grace Receives Female Vocalist of The Year Nomination at 3music Awards 2021". Gospel2Me. 13 February 2021. Retrieved 22 June 2022.
  9. 9.0 9.1 "3Music Awards 2021: All the winners". Music in Africa. 29 March 2021. Retrieved 22 June 2022.
  10. "Efe Grace Bags 2 Nominations at VGMA 2021". Gospel Spotlight GH. 6 April 2021. Retrieved 22 June 2022.
  11. 11.0 11.1 "3Music Awards 2022: All the nominees". Music in Africa. 14 February 2022. Retrieved 22 June 2022.
  12. "Efe Grace, Yaa Yaa spice up 3 Music Women's Brunch with breathtaking performances". Ghana Music. 9 March 2021. Retrieved 22 June 2022.