Elmina Java Museum

From Wikipedia
Elmina Java Museum
museum
Inception2003 Edit
CountryGhana Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydElmina, Komenda/Edina/Eguafo/Abirem Municipal District Edit
LocationElmina Edit
Coordinate location5°5′58″N 1°20′48″W Edit
Map

De Elmina Java Museum be sam museum for Elmina, Ghana insyd, wey dem dedicate give de history of de so-called Belanda Hitam; soldiers wey dem recruit for de 19th century for Dutch Gold Coast insyd say make dem serve for de Royal Netherlands East Indies Army insyd.[1] Ebe Edward A. Ulzen Memorial Foundation wey dey fund de museum.[2]

Ein History[edit | edit source]

De Elmina Java Museum.

Since Arthur Japin publish ein The Two Hearts of Kwasi Boachi (1997), de history of de Belanda Hitam attract renewed attention. Na Ineke van Kessel, professor give de Centre for African Studies of Leiden University meet de late Edward Ulzen for ein research tym of de history of de Belanda Hitam. Dis meeting make eget contact plus ein son Prof. Thaddeus Patrick Manus Ulzen, wey attend de tenth biennial reunion of Belanda Hitam descendants for Schiedam wey dey Netherlands for September 2000 insyd, wey he announce for dat occasion de decision of ein family so say dem go provide sam permanent site for sam museum so say dem go preserve de history of de Belanda Hitam. For 2003 insyd, dem open de Elmina Java Museum so say dem go honour de history of Belanda Hitam big tym, den de Ulzen family.[3] Ein 2013 book "Java Hill: An African Journey" get details of 10 generations of de Ulzen family history from Brielle, Netherlands cam present day Elmina den de story of de founding of de museum, wey ebe de first private museum for Ghana insyd.

De Ulzen family[edit | edit source]

De Ulzen family trace ein origins plus Jan Ulsen, sam Dutchman from Brielle, wey cam Dutch Gold Coast for 1732 insyd as sam employee give Dutch West India Company. Sam year later, Jan Ulsen die, wey he lef ein son Roelof Ulsen, wey na he take am from de Netherlands, sam orphan. Sam personnel of Dutch West India Company raise Roelof Ulsen for Gold Coast wey emake career for de local government insyd, wey he eventually serve as acting governor give Gold Coast between 1755 den 1758.[4]

For 1765 insyd, Roelof Ulsen sail go Netherland afta 29 years of service, togeda plus ein Euro-African son Hermanus. For sad recurrence of history insyd, Roelof die for ship top for ein voyage tym dey go de Netherlands, wey he lef ein son wey na he be orphan as well. Afta say he graduate for Netherlands insyd, Hermanus sail back go de Gold Coast for 1779 insyd, den ein grandson Manus Ulzen wey dem recruit for de Dutch East Indies Army insyd.[4]

References[edit | edit source]

  1. Van Kessel 2003.
  2. Dirk Mellema (22 April 2003). "Nazaten Brielse slavenhandelaar openen museum in Ghana". Rotterdams Dagblad. Retrieved 26 April 2013.
  3. Van Kessel 2005, p. 32.
  4. 4.0 4.1 Van Kessel 2005, p. 15.