Fanteakwa North (Ghana parliament constituency)
Fanteakwa North Constituency
Country | Ghana |
---|---|
Dem locate for de administrative territorial entity insyd | Eastern Region (Ghana) |
Fanteakwa North be one of de constituencies wey dey represent for Parliament of Ghana insyd. Edey elect one Member of Parliament (MP) by de first past de post system of election. Fanteakwa North dey de Fanteakwa District of de Eastern Region of Ghana.
Dema Boundaries[edit | edit source]
De constituency dey de Fanteakwa District wey de Eastern Region of Ghana.
Members of Parliament[edit | edit source]
Election | Member | Party |
---|---|---|
2016 | Kwabena Amankwah Asiamah | NPP |
Party | Candidates | Votes | % |
---|---|---|---|
NPP | Kwabena Amankwah Asiamah | 11,380 | 53.04 |
NDC | Abass Fuseini Sbaabe | 9,472 | 44.15 |
PPP | Nkansah Amos | 483 | 2.25 |
CPP | Ohene Nyarko Solomon | 121 | 0.56 |