Fanteakwa South (Ghana parliament constituency)

From Wikipedia
Fanteakwa South Constituency
constituency of the Parliament of the Republic of Ghana
CountryGhana Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydEastern Region (Ghana) Edit

Fanteakwa South be one of de constituencies wey dey represent for de Parliament of Ghana insyd. Edey elect one Member of Parliament (MP) by de first past de post system of election. Fanteakwa South dey de Fanteakwa District wey dey Eastern Region for Ghana insyd.

Dema Boundaries[edit | edit source]

De constituency dey for de Fanteakwa District wey dey Eastern Region for Ghana insyd.

Members wey dey Parliament[edit | edit source]

Election Member Party
2016 Kofi Okyere-Agyekum NPP
2016 Ghanaian general election: Fanteakwa North Source: Peacefmonline[1]
Party Candidates Votes %
NPP Kofi Okyere-Agyekum 11,274 60.79
NDC Abigail Elorm Akawambea Mensah 5,726 30.88
PPP Godfried Mark Dankwah Nyarko 483 6.77
IND Danso Okra Daniel 223 1.20
CPP Kwablah Isaac Tettey 66 0.36

Make you see dis one too[edit | edit source]

References[edit | edit source]

  1. http://ghanaelections.peacefmonline.com/pages/2016/eastern/292/