Fatiha Boudiaf

From Wikipedia
Fatiha Boudiaf
human
Sex anaa genderfemale Edit
Country wey e be citizenAlgeria Edit
Given nameFatiha Edit
Family nameBoudiaf Edit
Date of birth28 November 1944 Edit
Place dem born amOran Edit
SpouseMohamed Boudiaf Edit
Languages dem dey speak, wrep anaa signArabic Edit
Occupationactivist Edit
Award dem receivePrincess of Asturias Award for International Cooperation Edit

Fatiha Boudiaf (dem born am November 28, 1944 for Oran) be Algerian activist, widow den second wifey give former Algerian Presido Mohamed Boudiaf. After de assassination ein husby for 1992, wey she set up Boudiaf Foundation so say she go spread ein husby ein peace message. She be outspoken critic give de conviction of Lambarek Boumaarafi, wey she dey say a larger conspiracy dey involved for de death of ein ex-husby wey she dey demand say make dem sanso gbele de investigation.

Death of Mohamed Boudiaf[edit | edit source]

Na Boudiaf be de second wife give de Algerian Presido Mohamed Boudiaf.[1] She denounce de official investigation for ein husby ein assassination insyd, wey she dey suggest sey eno be work give a lone fanatic but say ebe part of a greater plot. She dey attempt visit Lambarek Boumaarafi, de man wey dem convict for de murder of ein husby, as he dey prison, buh de authorities refuse am ein request.[2]

She theorise say de person wey kill ein husby hide for table unders for ein husby front at de tym wey dem no catch am yet.[2] 2016 insyd, she accuse four former senior army officers say na dem murder ein husby, wey she send open letter give de former Presido, Abdelaziz Bouteflika, wey she dey demand sey dem for open ein husby case again.[3]

Ein Activism work[edit | edit source]

She set up de Boudiaf Foundation,[4] wey she receive the Prince of Asturias Award for International Cooperation for 1998 insyd.[5] she set up ein foundation make she honour ein husby Boudiaf, wey she dey hope spread message of peace plus education give all citizens for Algeria. Each year for de anniversary of ein husby death, edey celebrate ein husby life.[6]

References[edit | edit source]

  1. Alilat, Farid (3 March 2015). "Algérie : Bouteflika et les femmes". Jeune Afrique (insyd French). Retrieved 28 July 2016.
  2. 2.0 2.1 Alilat, Farid (22 August 2015). "The "J'accuse! "Madame Boudiaf". Jeune Afrique (insyd French). Retrieved 26 October 2016.
  3. "Algérie. Nacer Boudiaf accuse 4 anciens hauts gradés de l'armée de l'assassinat de son pere". Medias24 (insyd French). 30 June 2016. Retrieved 26 October 2016.
  4. Naylor, Phillip C. (1994). Historical Dictionary of Algeria. Metuchen, N.J.: Scarecrow Press. p. 143. ISBN 978-0-58507-031-5.
  5. "Prince of Asturias Award - Rewarded" (insyd French). Prince of Asturias Award. Retrieved 26 October 2016.
  6. "Lire aussi L'homme est mort, l'oeuvre reste IL Y A 14 ANS, BOUDIAF RENTRAIT AU PAYS Le retour du père prodige Il y a 12 ans revenait Mohamed Boudiaf Que reste-t-il de l'idéal Boudiaf ? La patrie au cœur Mohamed Boudiaf Communiqué de la Fondation Boudiaf" (insyd French). Djazairess. 29 June 2008. Retrieved 26 October 2016.