Jump to content

Ghana Union of Teachers

From Wikipedia
Ghana Union of Teachers
labor union
Year dem found am1956 Edit
CountryGhana Edit

Na de Ghana Union of Teachers (GUT) be trade union wey dey represent lower-paid school teachers for Ghana.

Dem establish de union for 1956 insyd, plus de merger of de Gold Coast Teachers' Union plus de National Union of Teachers (NUT), under de presidency of Albert Hammond. Originally na dem name am de Gold Coast Union of Teachers, e become "Ghana Union of Teachers" (GUT) for 1957, when Ghana claim ein independence. It affiliate ein self to de Ghana Trade Union Congress (TUC).[1]

1957 insyd, na some teachers resign for de GUT, na dem dey upset by ein secular approach, wey dem go form Federation of Gold Coast Union of Teachers (FGCUT). ibi some members of de Government of Ghana wey no dey like de general secretary Victor Christian wey encourage dem socof na he lead a successful strike.Dem hold new conference for 1958 insyd, wey dem bring together FGCUT plus de former NUT members, plus a newly founded association give university plus college workers.Na dis form de Union of Teachers and Educational Institution Workers, a new TUC affiliate, wey na edey operate alongside GUT wey na edey supplant am largely. as dem dey from am, na eget 18,733 members.de union soon come be Union of Teachers and Cultural Services (UTCS).[1]

You nogo dey eligible for TUC membership if you be worker wey dey earn more than ₤680, wey dis substantial minority of teachers dey receive few benefits for de unions insyd, wey chaw teachers no join. Na other teachers dey feel say na de unions dey too closely linked plus de Convention People's Party. For 1962 insyd, na de teachers do referendum wey chaw of dem gree sey dem no won dey part of de TUC,wey government jey dem permission make dem form Ghana National Association of Teachers.Dem dissolve de GUT plus UTCS wey dem replace am to Teachers' and Educational Workers' Union.[1][2]

References[edit | edit source]

  1. 1.0 1.1 1.2 Amoako, Samuel (2014). "Teaching and Labor: Teacher Unionism in Ghana, 1931–1966". The International Journal of African Historical Studies. 47 (1).
  2. Trade Unions and Industrial Relations in Ghana. Ghana Trade Union Congress. 2012. Retrieved 10 July 2021.