Gobɛ

From Wikipedia
Gari den beans
human food
CountryGhana Edit
Country of originGhana Edit
Used byhuman Edit

Gari den beans be type of cho wey dey Ghana. E be common say you go see am for de southern part of Ghana. More times de people dey call am some names depending on de area. Some names like; bober, borbor[1] or gobɛ,[2] yo ke gari den even red red.[3]

Ingredients[edit | edit source]

  • beans (black eyed)[3]
  • plantain wey ripe (red red)
  • palm oil
  • onion
  • tomato
  • gari
  • chilli[4]
  • avocado
  • egg dem boil
  • leaves

How dem dey prepare[edit | edit source]

  • Soak de beans for water inside for like 24hours den boil so say e go make soft[5]
  • Heat palm oil plus onion so say e go add flavor
  • Take light gari plus spoon den mix am plus de beans den de oil
  • Make sure say dem mix evenly
  • De next thing you for do be say you fry de riped plantain
  • Put de fried plantain den de avocado on your mixture den serve
  • You fit to add any vegetables if you dey like

Nutritional significance[edit | edit source]

Gob3 be very nutrious sake of gari dey give starch which dey give de body energy.[6] Beans sanso dey give de body some essential minerals sake of e dey contain iron den protein.

External links[edit | edit source]

References[edit | edit source]

  1. https://web.archive.org/web/20190606173007/https://www.ghanaweb.com/GhanaHomePage/business/Economic-hardship-Ho-workers-resort-to-eating-gari-and-beans-324380
  2. https://immigrantslenz.tumblr.com/post/109298555231/gari-and-beans-gob3-with-fried-ripped-plantain/amp
  3. 3.0 3.1 https://www.homefoodsghana.com/index.php/recipes/recipes-list/64-beans-stew-fried-plantain-red-red-3
  4. https://www.spicyfafa.com/portfolio-items/kidney-beans-gari-with-palmoil-stew/
  5. https://www.wattpad.com/539616237-ghanaian-recipes-gari-and-beans-yorke-gari
  6. https://thechronicle.com.gh/2019/04/10/health-benefits-of-processed-cassava-gari/