Juliana Dogbadzi
Appearance
Juliana Dogbadzi
Ein sex anaa gender | female ![]() |
---|---|
Country wey e be citizen | Ghana ![]() |
Name wey dem give am | Juliana ![]() |
Family name | Dogbadzi ![]() |
Ein date of birth | 20. century ![]() |
Place dem born am | Adidome ![]() |
Languages edey speak, rep anaa sign | Ewe ![]() |
Ein occupation | human rights activist ![]() |
Award e receive | Reebok Human Rights Award ![]() |
Juliana Dogbadzi be Ghanaian human rights activist wey receive Reebok Human Rights Award.
Dogbadzi be former victim of Trokosi wey she dey campaign now against dis secular practice wey dey send young women go forced labor, redeem de sins of dema relatives.[1][2][3]
Dem hold Juliana Dogbadzi for 17 years for Trokosi insyd for Ghana wey dem abuse am physically, mentally den sexually till she escape from de camp at age 23.[4]
She establish non-profit organization wey dem dey bell am International Needs Ghana, wey dey work for de release of Trokosi victims.[5][6][7]
References
[edit | edit source]- ↑ Gorce, Tammy La (2014-09-19). "The Gandhis and Kings of Our Time". The New York Times. ISSN 0362-4331. Retrieved 2019-10-03.
- ↑ "A Time for Heroes". PEOPLE. Retrieved 2019-10-03.
- ↑ "Camera Works: Truth to Power". Washington Post. Retrieved 2019-10-03.
- ↑ "Juliana Dogbadzi | Speak Truth to Power". Retrieved 2022-03-25.
- ↑ "Religious Sex Slavery Endures in West African Nations, Associated Press, carried in Arizona Daily Star, Arizona Daily Star [Ghana], July 1, 2007". bishop-accountability. Retrieved 2019-10-03.
- ↑ "Speak Truth to Power". Washington Post. Retrieved 2019-10-03.
- ↑ "Juliana Honorary Planetary Citizen of the Month". gccalliance.org. Archived from the original on 2019-10-03. Retrieved 2019-10-03.