Korle Lagoon

From Wikipedia
Korle Lagoon
lagoon
InflowsOdaw River Edit
CountryGhana Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydGreater Accra Region Edit
LocationKorle Gonno Edit
Coordinate location5°32′4″N 0°13′11″W Edit
Map

De Korle Lagoon be water body for Accra,capital for Ghana inside.[1] E dey lie immediately for de west of city center, e san dey play important role for de city ein history. For de 1990s inside e come make popular sake of de high level of pollution.

History[edit | edit source]

Local tradition dey talk say de first people wey dem settle for there be Onamoroko We hunters wey dem establish for de east bank side of de lagoon. De people believe say de lagoon get spirit as dem use demma powers enchant woman dem bell Dede wey e convince de people make dem settle for de location so say dem go worship de spirit. De land come make property give Korle We, wey e be matter of dispute as e be same group as de Onamorokor We.[2] De people wey come settle grow into Jamestown, ebe now de western part of dema city centre as ebe place dem dey get fish until 1950s.[3]

Post-history[edit | edit source]

For 1961 inside, de Government of Ghana assume ownership for de lagoon. Dem dredge de water body den raise de level of sum land wey dey nearby, so say e go reduce de risk of flooding, wey dem establish industries on drain dem surround den lan dem claim—initially brewing den food processing, later nu cars repairs den electronic scrap processing for Agbogbloshie.[4]

De lagoon dey link go de Gulf of Guinea. Na de Odaw River wey dey feed am, wey dey flow thru Accra ein suburbs, ein catchment area dey cover 60% for de city. De most important destination for stormwater runoff, de river sanso turn highly polluted plus waste, wey dem discharge am for de lagoon inside.[5] De combination of waste wey comot from Odaw River den industries den settlements for de lagoon ein shores lead, by 2002, dem describe am as "one of de most polluted water bodies for earth top". Sumtimes heavy rainfall, e sanso dey flood areas wey dey nearby.[3]

For de 1990s inside, de government establish de Korle Lagoon Ecological Restoration Project, wey dey aim say e go restore de lagoon come more natural state, reduce pollution, den increase water flow thru am. Dis time around, dem establish de unplanned settlement for Old Fadama for de lagoon ein banks, ein population dey peak around 30,000. De government announce ein intention make e clear de area, wey dem believe say e be source of pollution, but dem protest, dis no take place.[4][6][7] For 2007 inside, dem divert de Odaw, now nu dem desilt ein outflow, wey pass directly go de gulf inside, thru kilometre-long outfall.[5]

References[edit | edit source]

  1. https://www.myjoyonline.com/dredge-masters-cleans-odaw-korle-lagoon-as-akufo-addo-tours-flooded-areas/
  2. Firmin-Sellers, Kathryn (2007). The Transformation of Property Rights in the Gold Coast. Cambridge: Cambridge University Press. pp. 40-41. ISBN 0521039355.
  3. 3.0 3.1 Boadi, Kwasi Owusu; Kuitunen, Makku (December 2002). "Urban Waste Pollution in the Korle Lagoon, Accra, Ghana". Environmentalist. 22 (4).
  4. 4.0 4.1 https://archive.org/details/globablizingcity00gran
  5. 5.0 5.1 Cisneros, Blanca Jimenez; Rose, Joan (2009). Urban Water Security: Managing Risks: UNESCO-IHP. CRC Press. p. 239. ISBN 0203881621.
  6. Boafo-Arthur, Kwame (2007). Ghana: One Decade of the Liberal State (1 ed.). Zed Books. pp. 26-28. ISBN 1842778293.
  7. Forces Evictions--towards Solution?. Nairobi: UN-Habitat. 2005. pp. 83-87. ISBN 9211317371.