Larabanga

From Wikipedia
Larabanga
human settlement
CountryGhana Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydSavannah Region, West Gonja Municipal District Edit
Coordinate location9°13′1″N 1°51′28″W Edit
Map

Larabanga (Arabic: لارابانجا) be village wey dey West Gonja District,[1] sam district wey dey de northwestern for Savannah Region for Ghana. Bunch people kno am secof de whitewashed adobe Sahelian mosque wey dey de town insyd, people say e dey since 1421, wey dem build am den tyms wey de trans-Saharan trade dey go on waaa, dem say ebe de oldest mosque wey dey Ghana den san get copy of de Qur'an wey be old as de mosque.

Dem san know de village secof sam Mystic Stone, e get sam patterned vernacular architecture, wey be de entrance go de Mole National Park

Legend of de Mystic Stone[edit | edit source]

During de British rule, dem do sam road near de Larabanga Mosque. Dem komot sam stone as dem dey do de road, de next morning dem san find de stone for der, dem san komot am de stone san cam back de next day. Wey de officials gree say dem go build de road around de stone, secof dat dem dey bell am Mystic Stone.

References[edit | edit source]

  1. http://westgonja.ghanadistricts.gov.gh/