Manhyia Palace Museum

From Wikipedia

De Manhyia Palace Museum be sam historical museum wey dey Kumasi, Ashanti, Ghana wey edey plus de Manhyia Palace. Dem first establish for 1925 insyd as sam private residence for Asantehene Agyeman Prempeh I (wey na he dey return from almost three decades of exile), de Museum currently dey provide fair insight for de culture of Ashantiland insyd den Ghana ein cultural legacy from before ein colonization by Great Britain. Edey serve primarily as say "ego commemorate (de Ashanti people) demma own kings, queens den leaders den say ego communicate de riches of demma history den culture give future generations". den ego generally feature video presentations den key historical items wey dey pertain Ashantiland den Ghana ein ancestry. Otumfuo Opoku Ware II wey na he be de 15th King rehabilitate am for 1995 insyd for about 12,000 cedis wey dem subsequently reopen am give de public for August 12 of dat same year insyd, as part of ein Silver Jubilee celebration.[1]

Make you sana see[edit | edit source]

References[edit | edit source]

  1. "Manhyia Palace Museum". manhyiapalacemuseum.org. Archived from the original on 2011-05-11. Retrieved 2015-04-12.