Martha Appiah

From Wikipedia

Martha Appiah (dem born am 19 December 1965) be Ghanaian sprinter. She compete for women's 4 × 100 metres relay for de 1987 Summer Olympics wey take place for Stadio Olimpico wey dey Rome. She San take part for 4 x 400 metres relay for 1984 insyd wey take place for Memorial Coliseum wey dey Los Angeles.