Naana Hayford
Naana Hayford ( wey dem born May 23,), wey dem sana know am Naana Hayford Domfeh or Sofo Maame Naana Hayford be Ghanaian veteran actress, philanthropist, radio plus TV presenter.[1]
Ein Personal life
[edit | edit source]Hayford marry, wey she get three kiddis, two be boy, one be girl.[2]
Armed robbers attack am for ein house for Kumasi. According to ein son, David Portfolio Germain, ein tink say de killers dey stalk am, dey track every move wey ein mommy dey make after she tire for dat day..[3][4][5][6]
Ein Career
[edit | edit source]She be veteran kumawood actress wey feature for plenty Ghanaian Akan movies. She also work as TV show host and radio presenter, wey work with many TV and radio stations like Fox FM, Ashh FM, Kessben FM and odas.
Ein Filmography
[edit | edit source]She sana feature for de movie Catch them Young plus Paulina Oduro, Dan Tei Mensah wey na dem dey take kai Christians prayer ein power.[7]
References
[edit | edit source]- ↑ https://www.peacefmonline.com/pages/showbiz/news/201604/275322.php
- ↑ https://www.ghanamma.com/2022/01/12/meet-the-husband-of-actress-naana-hayford-and-her-children/
- ↑ https://www.ghpage.com/killers-spare-actress-naana-hayford-life/15255/
- ↑ https://mobile.peacefmonline.com/pages/showbiz/news/201708/322380.php
- ↑ https://ghheadlines.com/agency/pulse/20170801/50712335/naana-hayford-actress-escapes-death-after-attack
- ↑ https://www.zionfelix.net/actress-naana-hayford-escapes-death-killers-spare-life/
- ↑ https://ghmoviefreak.com/movie-review-catch-young-faith-christian-films/