Nation Builders Corps (NABCO)
Nation Builders Corps
Inception | 1 May 2018 |
---|---|
Country | Ghana |
Dem locate for de administrative territorial entity insyd | Ghana |
Location | Ghana |
Parent organization | Government of Ghana |
Official website | https://nabco.gov.gh/ |
Funder | Government of Ghana |
De Nation Builders Corps, sa known be as N.A.B.C.O,[1] be Ghanaian initiative so say e go provide jobs to unemployed post-secondary school graduates (graduates of universities, training colleges, etc.) Government of Ghana wey introduce am.
De initiative dey aim to solve various social problems for private den public sectors inside all, den to build worker skills so say e go provide economic growth. Trainees for dis program dey get monthly stipends.