Nkawkaw
Appearance
Nkawkaw
Country | Ghana |
---|---|
Edey de administrative territorial entity insyd | Eastern Region (Ghana) |
Coordinate location | 6°33′0″N 0°46′0″W |
Nkawkaw be town wey dey da Eastern region of Ghana. e be da capital of Kwahu East District. Nkawkaw get a 2013 settlement population of 61,785 people[1]. Dem dey describe Nkawkaw as a city for valley insyd as ebe de gateway wey u go take ascend de Kwahu mountains.
Geography
[edit | edit source]Nkawkaw dey da mouth of da Kwahu mountains en along da Accra Kumasi highway. Nkawkaw be one of de major towns for de Kwahu Mountains. Historically, dem no dey consider am as a Kwahu town sekof eno dey de top of the mountain range[2].