Nura M Inuwa
Nura Musa Inuwa alias M Inuwa (dem born am 18 September 1989) be Nigerian singer, songwriter den musician of Hausa. She sana be artist den film producerr. Dem born, raise den educate am insyd Kano State for de town of Gwammaja insyd Dala Local Government Area, Kano.
Ein Career
[edit | edit source]Dem use chaw of ein songs for Kannywood films insyd. He get ova 500 songs. He dey associate plus Umar Sharif, togeda dem release sam album wey ein name be Rarrashi. Na sam Kannywood actor Adam A Zango sana be ein close friend insyd Kannywood film industry. He portray Nura M inuwa insyd sam film wey dem dey bell am Rigar Aro. Insyd 2019 he sing sam campaign song give opposition candidate Alhaji Atiku Abubakar, de former Vice President of de Federal Republic of Nigeria.[1] Insyd de year 2012 dem pour battery acid for ein face go. Sam unknown person bell am wey he go meet am for sharada, he talk am say he dey want make he sing song for ein wedding unders, ein bride ask am say make take de contract give Nura M inuwa, as he catch der, wey dem pour de acid for ein face top, wey espoil ein left eye, na de criminals be unknown.
Ein Discography
[edit | edit source]Aisha Humaira, Rai-dai, Badi ba rai, Soyayyar facebook, Sayyada, Mijin Biza, Abinda Yake Ruhi, Alkuki, Yan Kudu, Zurfin Ciki, Soyayyace, Faggen Soyayya, inka iya zance, Ga wuri ga waina, Ummi, Babban gida, Dan gwamna, Manyanmata, Hubbi, Matan Zamani, Ɗan Baiwa, Basaja, Zurfin Ciki, Abbana, Alkawari, Dawo dawo, Wata Ruga, Yar Fulani, Salma, Mai Gadan Zinare, Labarina, Yan Arewa, Duniyar Masoya, Mailaya, In Kaiya Zance, Daren Alkhairi.
Ein Albums
[edit | edit source]s/n | Album | Year |
---|---|---|
1 | Wasika | 2018 |
2 | Dan magori | 2018 |
3 | Makashinka | 2012 |
4 | Afra | 2015 |
5 | Siyan baki | 2018 |
6 | Matan gida | 2018 |
7 | Soyayya | 2016 |
8 | Ranar aurena | 2018 |
9 | Maurata. | |
10 | Manyan mata | 2018 |
11 | Soyayya | 2015 |
12 | Rigar aro | 2015 |
Sana spy
[edit | edit source]- List of Hausa menners
References
[edit | edit source]- ↑ Cite error: Invalid
<ref>
tag; no text was provided for refs namedbbc1