Ofosu Asamoah
Ofosu Asamoah
Sex anaa gender | male |
---|---|
Country wey e be citizen | Ghana |
Name in native language | Ofosu Asamoah |
Given name | Ofosu |
Family name | Asamoah |
Date of birth | 25 November 1969 |
Place dem born am | Kade (Germany) |
Languages dem dey speak, wrep anaa sign | English, Twi |
Occupation | politician, lawyer |
Position dem hold | Member of the 6th Parliament of the 4th Republic of Ghana, Member of the 5th Parliament of the 4th Republic of Ghana, Member of the 4th Parliament of the 4th Republic of Ghana, Member of the 3rd Parliament of the 4th Republic of Ghana |
Educate for | University of Ghana, Ghana School of Law |
Work location | Kade (Germany) |
Political party ein member | New Patriotic Party |
Candidacy in election | 2000 Ghanaian general election, 2004 Ghanaian general election, 2008 Ghanaian general election, 2012 Ghanaian general election |
Religion anaa worldview | Presbyterianism |
Ofosu Asamoah (born 25 November 1969) be lawyer den de member of parliament give Kade Constituency for de Eastern region of Ghana.[1][2]
Ein early life den education[edit | edit source]
Dem born Ofosu for 25 November 1969. He dey hail from Kade, town for Eastern Region for Ghana inside. He obtain ein Bachelor of Arts degree for Law den Political Science inside for de University of Ghana for 1994 inside. He sanso obtain ein Bachelor of Law for de Ghana School of Law for 1997 inside.[1]
Ein career[edit | edit source]
Ofosu be lawyer. Na he be partner for Kimberly Chambers. He come turn MP for Ghana for January 2001 inside.[1][2]
Ein life matter[edit | edit source]
Ofosu marry plus four kiddies. He be Christian (Presbyterian).[1][2]