Osu Castle
Part of | Forts and Castles, Volta, Greater Accra, Central and Western Regions ![]() |
---|---|
Year dem found am | 1659 ![]() |
Get use | official residence ![]() |
Native label | Osu Castle ![]() |
Country | Ghana ![]() |
Edey de administrative territorial entity insyd | Greater Accra Region, Korle-Klottey Municipal District ![]() |
Ein location | Osu, Christiansborg ![]() |
Coordinate location | 5°32′48″N 0°10′58″W ![]() |
Own by | Government of Ghana ![]() |
Heritage designation | Ghana’s material cultural heritage, World Heritage Site ![]() |
Street address | P.O. Box 1627, Accra, Ghana ![]() |
World Heritage criteria | (vi) ![]() |
Ghana Place Names URL | https://sites.google.com/site/ghanaplacenames/places-in-perspective/castles-forts#h.gjzfmncpqvmr ![]() |


Osu Castle (dem sanso know am as Fort Christiansborg anaa de Castle) be a castle wey dey locate insyd Osu, Ghana, for de coast of de Gulf of Guinea insyd Africa.
Denmark-Norway wey dem build a substantial fort for de 1660s insyd, after dem change de ownership between Denmark-Norway, Portugal, de Akwamu, Britain, den finally post-Independence Ghana. Under Denmark–Norway control na e be de capital of de Danish Gold Coast, wey dem dey hold den dispatch enslaved people overseas.
For 1902, Osu Castle cam turn de seat of government for Ghana insyd buh now dem move am go Golden Jubilee House.[1]
Secof ein testimony go European dema colonial influence for West Africa den de Atlantic slave trade insyd, dem inscribe de castle for de UNESCO World Heritage List top for 1979 insyd plus chaw oda castles den forts for Ghana insyd.[2]
Features
[edit | edit source]Osu Castle no longer be de government ein seat. Government ein seat now be de Jubilee House. Dem gazette dis name after dem change am from ein former name, De Flagstaff House. Chaw international dignitaries visit de castle while dem dey de region insyd, wey dey include U.S. Presidos Richard Nixon, Bill Clinton, Barack Obama den German Chancellor Gerhard Schröder. Dem built additional rooms so say e go accommodate Queen Elizabeth II ein visit for 1961 insyd, one year after Ghana turn republic.[1]
Now nu dem make de castle get chaw extensions to de original wey thus e dey in unorthodox shape.E get chaw facilities wey employees dey use, wey dey include clinic, café, shopping centre den post office. E still dey accommodate permanent garrison. De extensive gardens dey feature wide plants variety, both local den ones dem import, wey dem employ 30 people. Dem dey use dem for de presido ein outdoor receptions den parties.[1] Dem dey close de Castle to walk-in visitors.[3]
Gallery
[edit | edit source]-
Osu Castle, dem san know as Fort Christiansborg be castle wey dey locate for Accra insyd.
-
Osu Castle, dem san know as Fort Christiansborg be castle wey dey locate for Accra insyd.
-
Osu Castle, dem san know as Fort Christiansborg be castle wey dey locate for Accra insyd.
-
Christianborg Castle, Ghana
-
Christianborg Castle, Ghana
-
Christianborg Castle, Ghana
References
[edit | edit source]- ↑ 1.0 1.1 1.2 "Domain Default page". www.ghanacastle.gov.gh. Archived from the original on 19 March 2021. Retrieved 20 January 2025.
- ↑ "Forts and Castles, Volta, Greater Accra, Central and Western Regions". UNESCO World Heritage Convention. Retrieved 9 October 2022.
- ↑ "Ghana Museums & Monuments Board". www.ghanamuseums.org. Retrieved 19 October 2019.
Sources
[edit | edit source]- Albert van Dantzig; Barbara Priddy, A Short History of the Forts and Castles of Ghana (Accra: Liberty Press, 1971).
External links
[edit | edit source]
- Pages with script errors
- Articles using generic infobox
- Castles for Ghana insyd
- Commons category link from Wikidata
- Buildings den structures dem plete insyd de 17th century
- Danish Gold Coast
- Government buildings insyd Ghana
- Government Houses of de British Empire den Commonwealth
- Former Danish colonies
- Presidential residences
- 1550 establishments insyd de Portuguese Empire
- Slave forts
- Danish slave trade
- Pages using the Kartographer extension