Pwalugu Multipurpose Dam
Pwalugu Multipurpose Dam bi one dam wey dem sheda plan build across de White Volta River which dey Ghana inside. Ego provide reservoir wey de size bi 350 square kilometers (135 sq mi). De plan bi say ego provide irrigation water give 25,000 hectares (62,000 acres) agricultural land. Plus ego provide de pipo wey dem live around more drinking water den water for dema infrastructure. Dem plan say de dam san nso go carry de Pwalugu Hydroelectric Power Station wey ego generate like 60 MW (80, 000 hp) capacity.[1]
Location
[edit | edit source]De powerstation go dey de White Volta River top, edey de Tamale-Bolgatanga road side, dis area dey de Upper East Region den de North East Region top.[2]
De dam bi like 24 kilometers (15 mil), edey de southeast of de Bolgatanta town. Edey roadside if you dey go Tamale.[3]
Dis be like 139 kilometers ( 86 mil) if you dey use road go Tamale, Tamale bi the largest city wey edey close to that area.[4]
Overview
[edit | edit source]Way back 1990s wey de country get plans for de location of dis dam. As eget financial help from de French Development Agency (ADF), den technical assistance from World Bank, dem carry Environmental and Social Impact Assessment (ESIA) den feasibility study on de site for de construction of multi-purpose den irrigation scheme.[2]
Funding
[edit | edit source]Ebi Ghana government wey de fund for this renewable energy infrastructure project. As dem start ebi Agence françiase de développement den World Bank Group wey dash dem de initial capital or partial funding.[2]
Other considerations
[edit | edit source]As at March 2020, dem report say demail take de engineering, procurement den construction (EPC) contract give de PowerChina, dey go take like 50 months construct. Authorities dey expect say dem go plete it by de second half of 2024.[5]
See also
[edit | edit source]- https://en.m.wikipedia.org/wiki/List_of_power_stations_in_Ghana
- https://en.m.wikipedia.org/wiki/Akanyaru_Multipurpose_Dam
References
[edit | edit source]- ↑ https://www.afrik21.africa/en/ghana-sinohydro-to-launch-work-on-pwalugu-multipurpose-dam-in-november/
- ↑ 2.0 2.1 2.2 http://www.vra.com/pwalugu/project%20background.html
- ↑ https://www.google.com/maps/dir/Bolgatanga,+Ghana/10.5855992,-0.8419441/@10.5845951,-0.6087403,57939m/data=!3m1!1e3!4m9!4m8!1m5!1m1!1s0xe2b3768e23ffb8f:0x2a8147b3ff8bddb!2m2!1d-0.8579818!2d10.7875419!1m0!3e0
- ↑ https://www.google.com/maps/dir/10.5855091,-0.8410089/9.4035368,-0.8430121/@9.9945229,-0.8290837,8z/data=!3m1!1e3!4m2!4m1!3e0
- ↑ https://www.afrik21.africa/en/ghana-construction-of-the-pwalugu-multipurpose-dam-will-start-in-april-2020/