Sarkodie (rapper)

From Wikipedia
Sarkodie
human
Subclass ofaudio track Edit
Sex anaa gendermale Edit
Country wey e be citizenGhana Edit
Birth nameMichael Owusu Addo Edit
Given nameMichael, Micheal Edit
Family nameOwusu, Addo Edit
PseudonymSarkodie Edit
Date of birth10 July 1988 Edit
Place dem born amKoforidua, Tema Edit
Native languageAkan Edit
Languages dem dey speak, wrep anaa signEnglish, Twi Edit
Occupationmusician, rapper Edit
ResidenceTema Edit
Work period (start)2005 Edit
Instrumentvoice Edit
DiscographySarkodie discography Edit
Genrehip hop music, hiplife, Afrobeats Edit
Official websitehttp://sarkodielive.com Edit

Michael Owusu Addo (dem born am July 10, 1988) professionally he be known as Sarkodie (/sɑːrˈkɔːdiɛ/), be Ghanaian rapper, songwriter den entrepreneur wey comot Tema. Hin contribution for Ghana music industry make he claim chao accolades, examples be de Vodafone Ghana Music Award for "Artiste of the Decade". Dem name am de first winner of BET's Best International Flow artist for de 2019 BET Hip Hop Awards inside. He sa be considered as one person wey he push Azonto genre den de dance wey he sa be person wey he be one of de most successful rapper of all time for African rappers inside Ghana. E wife bi Tracy way dem born two pikins.

References[edit | edit source]