Shirley Frimpong-Manso

From Wikipedia
Shirley Frimpong-Manso
human
Sex anaa genderfemale Edit
Country wey e be citizenGhana Edit
Given nameShirley Edit
Family nameFrimpong-Manso Edit
Date of birth16 March 1977 Edit
Place dem born amKwahu East District Edit
Languages dem dey speak, wrep anaa signEnglish Edit
Occupationfilm director, writer Edit
Educate forUniversity of Media Arts and Communication - Institute of Film and Television Edit
Work period (start)2003 Edit
Award dem receiveAfrica Movie Academy Awards, Pan-African Film Festival, Africa Magic Viewers' Choice Awards Edit
Official websitehttp://www.sparrowstation.com Edit
Related categoryCategory:Films directed by Shirley Frimpong-Manso Edit

Shirley Frimpong-Manso (dem born am 16 March 1977) be Ghanaian film director, writer, den producer. She be de founder den CEO give Sparrow Productions, a film, television den advertising production company. She chop Best Director for de 6th Africa Movie Academy Awards. Frimpong-Manso sa be principal give Sparrow Station, video streaming service wey be for African entertainment from Sparrow den other African film producers. For 2013 inside, dem rank am de 48th most influential person for Ghana inside according to E.tv Ghana.

Dem describe Frimpong-Manso as person wey "dey seek to raise de standard of film production for Ghana den Africa inside by telling progressive African stories as dem dey see through Africans dema eyes." E dey change de way dem dey portray Ghana sa motivate hin carer choice. Dem sa know hin films for dema "fierce female leads," as dem dey portray African women as agency wey be breadwinners wey dem sa dey lead complex lives. For December 2019, dem start dey stream hin movie ‘Potato Potahto’ for Netflix top.

References[edit | edit source]