Jump to content

Susana Adam

From Wikipedia
Susana Adam
human
Ein sex anaa genderfemale Edit
Ein country of citizenshipGhana Edit
Name wey dem give amSusana Edit
Family nameAdam Edit
Place dem born amGhana Edit
Languages edey speak, rep anaa signEnglish Edit
Ein occupationpolitician Edit
Position eholdMember of the 2nd Parliament of the 4th Republic of Ghana Edit

Susana Adam be Ghanaian politician wey serve as member of parliament give West Mamprusi constituency from 1997 dey go 2001.[1]

She contest for de West Mamprusi seat for National Democratic Congress (NDC) dema ticket top for de 1996 parliamentary election insyd wey she win plus 23,021 votes wey dey represent 63% of de entire votes cast.[1] For de 2000 parliamentary election insyd, she lose ein seat give Issifu Asumah wey be People's National Convention (PNC) member. She lose plus 12,735 votes wey be (37.3%) against Asumah's wey get 18,907 votes wey be (55.4%).[2] For 2004 insyd, even though she gain considerable endorsement from NDC party faithful for de general election insyd, Alidu Iddrisu Zakari represent de party go contest give de new seat wey dem create dat be de Walewale East seat. Zakari consequently defeat Issifu Asumah for de seat for de 2004 parliamentary election insyd.[3]

References

[edit | edit source]
  1. 1.0 1.1 Larvie, John; Badu, K. A. (1996). Elections in Ghana 1996, part 2. p. 152. ISBN 9789988572495.
  2. Ephson, Ben (2003). Countdown to 2004 Elections:Compilation of All the Results of the 1996 & 2000 Presidential & Parliamentary Elections with Analysis. Allied News Limited. p. 218. ISBN 9789988016418. Retrieved 20 May 2020.
  3. "Susana Adam Elected to Contest Mamprusi West Constituency". www.ghanaweb.com. Retrieved 20 May 2020.