Thursday
Appearance
Thursday
| Subclass of | non-holiday, day |
|---|---|
| Part of | week |
| Short name | dj., Do, Thu |
| Dem name after | 4, 5, Wood, Thor, Jupiter |
| Dey follow | Wednesday |
| Followed by | Friday |
| Described at URL | https://en.wiktionary.org/wiki/R |
| Hashtag | HappyThursday |
| Code | D |
| Series ordinal | 4, 5 |
| NCI Thesaurus ID | C64965 |
Thursday be de day of de week wey dey between Wednesday den Friday. According to de ISO 8601 international standard, ebe de fourth day of de week.[1] Insyd countries wich dey adopt de "Sunday-first" convention, ebe de fifth day of de week.[2]
References
[edit | edit source]- ↑ "ISO 8601-1:2019(en) Date and time — Representations for information interchange — Part 1: Basic rules". iso.org.
- ↑ "Jackson, Millie". Oxford Music Online. Oxford University Press. 22 September 2015. doi:10.1093/gmo/9781561592630.article.a2284707.