Jump to content

Tro tro

From Wikipedia
Tro Tro
bus-based transport system
CountryGhana Edit

For Ghana den ein neighboring countries insyd tro tros be minibus share taxis wey be private people[1] dema own wey dey travel routes wey be fixed[1] wey dey leave if dem fill to capacity. While tro tro stations dey,[1][2][3] dem fit board dis vehicles for hire anywhere for de route top.[1]

Driver wey dey operate am den conductor (person wey dey collect money, dey shout out de destination, dem san know am as "mate"), dem decorate chaw plus slogans den sayings, often religious. Small tro tros dey operate Sundays.[3]

Dem dey believe say de term komot from Ga tro, "threepence", de conductors usually dey ask for tro tro "three three pence" na ebe de standard fare around 1940s during de British West African pound den Ghanaian pound dema era.[4]

References

[edit | edit source]
  1. 1.0 1.1 1.2 1.3 Blaustein, Susan M. (September 29, 2010). "Report from the Field: The Tro-Tro – An Essential Mode of Transport in Accra, Ghana". Columbia University.
  2. Ham, Anthony (2009). West Africa. Lonely Planet. ISBN 9781741048216. Archived from the original on 2023-02-09.
  3. 3.0 3.1 Briggs, Philip; Rushton, Katherine (2007). Ghana: The Bradt Travel Guide (in English). Bradt Travel Guides. ISBN 978-1-84162-205-7.
  4. "TroTro: Transport for the People by the People". www.ghanaweb.com.
[edit | edit source]