Jump to content

Tsenku Waterfall

From Wikipedia
Tsenku Waterfall
waterfall
CountryGhana Edit
Edey de administrative territorial entity insydDodowa Edit
Ein locationDodowa Edit
Coordinate location5°52′40″N 0°6′57″W Edit
Map

Tsenku Falls be waterfall wey dey near Dodowa for Greater Accra Region of Ghana insyd.[1]

Tsenku waterfall dey drop from sam height of about 250 feet wey edey run for stratified rocks top go sam cool den clean pool plus sam large tilapia population.[2]

De Tsenku Waterfalls, wey dem sana dey bell am Wuruduwurudu, dey plus Po stream valley dey join plus two oda streams "Sanyade" den "Popotsi" before edey meander go de sea insyd.[3]

References

[edit | edit source]
  1. Obu, Raphael. "The State Of Tsenku Waterfalls In Dodowa". Retrieved 27 May 2015.
  2. "Tsenku Waterfalls | About Ghana".
  3. Gracia, Zindzy (2018-07-02). "List of waterfalls in Ghana and their locations". Yen.com.gh - Ghana news. Retrieved 2019-05-16.