Jump to content

University of the Comoros

From Wikipedia

De University of the Comoros be higher education institution wey dey locate insyd Mvouni, near Moroni, de capital of de Comoros.

History[edit | edit source]

Insyd April 1998, Abdou Mhoumadi, then Minister of Education, sign de project for de University of the Comoros.Dem establish am insyd 2003 by de initiative of Presido Azali Assoumani, de university dey accommodate large majority of high school graduates from de Comoros wey na previously dem dey go abroad make dem continue dema higher education. Na de first presido of de university be Damir Ben Ali.

Insyd 2006, students from de Faculty of Law for de University of the Comoros found de Ngoshawo youth association.

Organization[edit | edit source]

De University of the Comoros dey comprise four faculties, one institute, den one school, wey dey locate across four sites:

Mvouni Site

  • Faculty of Law den Economic Sciences
  • Faculty of Arts den Humanities

Karthala CUFOP Site

  • Imam Chafiou Faculty (Arabic Literature den Islamic Sciences)
  • Center for Permanent Training (CUFOP)

Corniche Site

  • Faculty of Science den Technology
  • School of Medicine den Public Health (EMPS)

Hamramba Site

  • Institute for Teacher Training den Educational Research (IFERE)
  • University Institute of Technology, dey compriss de departments wey dey follow:
    • Department of Computer Engineering
    • Department of Commerce
    • Department of Tourism den Hospitality
    • Department of Business Administration
    • Department of Statistics
    • Department of Habitat den Environment