Walewale

From Wikipedia
Walewale
human settlement
Inception1988 Edit
CountryGhana Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydWest Mamprusi Municipal District Edit
Located in time zoneUTC±00:00 Edit
Coordinate location10°21′0″N 0°48′0″W Edit
Map
Harvesting Garden Eggs in Walewale

Walewale be town wey dey Mamprusi West Municipal insyd for North East Region for Ghana insyd. De West Mamprusi Municipal be one of de 261 Metropolitan, Municipal den District Assemblies (MMDAs) for Ghana insyd, wey dey form part of de 6 MMDAs for de North East Region insyd. De West Mamprusi Municipal be one of 45 fresh districts dem create for 1988 insyd under de Government of Ghana ein decentralization wey later dem replace plus LI 2061 for 2012 insyd. Plus ein administrative capital as Walewale.

Location[edit | edit source]

De Municipality dey locate within longitudes 0°35’W den 1°45’W den Latitude 9°55’N den 10°35’N. E get total land size area of 2,596sq km. Edey share boundaries plus East Mamprusi Municipal den Gushegu Municipal for de east; North Gonja District, Savelugu Municipal den Kumbungu District for de south; Builsa North District, Kassena-Nankana Municipal den Bolgatanga Municipal (Upper East Region) for de north den for de west, Mamprusi Moagduri District. Edey lie for de main road from Bolgatanga go Tamale, for de junction for de road west to Nalerigu, de capital of de fresh North East Region dem create.

Population[edit | edit source]

De population for de Municipality according to 2021 Population and Housing Census dey stand for 175,755 plus 85,712 males den 90,043 females.[1] De Mamprusis wey dem found am. De language wey de people of Walewale dey speak largely be Mampruli, wey Kassim, Guruni, Moshie dey follow am.

Religion[edit | edit source]

De dominant religion be Islam, but chaw churches dey emerge in recent times. Walewale mosque, dem build for 1961 insyd for de site of earlier mud-den-stick mosque, wey be notable for ein Moorish tower.[2]


Economy[edit | edit source]

Walewale dey pride ein body of four standard banks wey be: Ghana Commercial Bank, Agricultural Development Bank, Bangmarigu Community Bank den GN Bank wey currently ebe defunct. De town get about ten standard guest houses plus two five-star hotels wey locate along de main road wey dey lead go Bolga, de Upper East Regional capital. De community get seven fuel filling stations, namely, Total Filling Station, Nasona Fuel Station, Zen Fuel Station, Goil Fuel Station, Gabs Filling Station den Petrosol. E sanso get gas station wey locate along de Nalerigu road.

Walewale get two radio stations, Eagle FM den Wale FM wey dem dey run for de frequencies 94.1(MHz), 106.9 (MHz) top respectively wey dem dey broadcast for English insyd den de local language; Mampruli. Dem sanso get radio sessions dem dey broadcast for Frafra insyd den oda local languages. De town sanso be one of de municipalities wey benefit from de Zongo Ministry ein artificial pitches. Dis make de community suitable make dem host any tournament for de North East Region dem create fresh.

Health[edit | edit source]

Walewale fi boast for ein over 100-bed health facility dem know as Walewale Municipal Hospital wey dem enhance am plus three ambulances. De town sanso get two health facilities to de Municipal hospital. Dis facilities be Our Lady of Roccio Clinic den Mandela Healthcare Center. De town sanso be de central point for de Zipline drones dem use for medical purposes. De Zipline Medical drone Center currently be operational drone center for Ghana insyd, wey dem mean make e serve all five northern Regions.[3]

References[edit | edit source]

  1. https://www.graphic.com.gh/news/general-news/ghana-news-man-arrested-for-kidnapping-5-year-old-girl-at-walewale.html
  2. Philip Briggs, Bradt Ghana, 2010, p. 392.
  3. https://www.ghanaweb.com/GhanaHomePage/NewsArchive/Kukua-medical-drone-delivery-centre-to-serve-five-Northern-Regions-Bawumia-818377