Winneba

From Wikipedia

Winneba be town den de capital for Effutu Municipal District insyd Central Region wey dey Southern Ghana. Winneba get population of 55,331.[1] Traditionally we know Winneba as Simpa,[2] ebi a historic fishing port insyd de southern Ghana, wey edey bia for de south coast, 140 kilometres (90 mi) east beside Cape Coast.[2][3] Demma current member of parliament bi Alexander Kwamina Afenyo-Markin.

History[edit | edit source]

From pre-colonial times through de establishment of de British colony de Gold Coast, (Effutu) Winneba come serve as demma port town. Fort Winneba dem build for dere.

De people of Winneba (Efutu) dem were lead by demma fearless spiritual leader den warrior, Kwamena Gyarteh Ayirebi-Gyan plus de support of a large youthful militia dem call dem de Asafo Groups wey edey make up of both men den women. He ensure say ein people dem protecte dem well from external attacks by other migrating families, clans, diseases or as dem dey search for food.[4]

Industry and culture[edit | edit source]

Winneba during Aboakyer festival

De main industries wey dey Winneba bi fishing den services. Dem are know for de Aboakyer deer-hunting festival insyd Winneba den ein New Year fancy dress carnival/masquerading festival. De town gey a rich musical tradition den currently dey boasts for several renowned musical groups insyd de country, including de Winneba Youth Choir, de Osimpam Ompeh group, den de Akoo Show Choir. Winneba Senior High School bi one of demma major public secondary cycle educational institute wey dey insyd dis town.

De University of Education, Winneba gey ein three main campus insyd Winneba (South Campus, Central Campus, den North Campus ).

Festivals[edit | edit source]

Masquerade festival, den san call am as fancy dress, wey dem do am every new year among de people for Winneba. Edey attracts a large number of tourists around de world. Ebi de second most popular festival insyd Winneba. De festival dem dey hold for a football park for de North campus for de University of Education by de five main masquerade groups. Dem dey come together den compete amongst demmaselves go select de winner for de trophy. Dese groups dey consists of Nobles as number one, Egya as number two, Atumu as number three den Red Cross as number four den Royals as number 5.[5]

Aboakyer festival bi a bushbuck hunting festival wey dem dey celebrate by de people of Winneba insyd de Central Region of Ghana. De name Aboakyer translates as 'hunting for game or animal' insyd Fante dialect as spoken by de people for de Central region. De institution for de festival dem to commemorate de migration for de Simpafo (de aboriginal name for de people of Winneba).[6]

De Aboakyer Festival dem dey celebrate am by de people for Effutu, who bi among de earliest settlers for Ghana, for uncountable number of years. Edey spring up wen de Effutu people wey dey depart from Western Sudan den journey to de present town for Winneba insyd de Central Region for Ghana. Dey come plus demma god, known as Penkye Otu.[7]

Neighborhoods[edit | edit source]

Winneba gey a number of neighborhoods wey edey stretch from de coastal areas to non-coastal areas. Esan dey include rural areas wey edey provide farm power aside de fishing activity dey employ by de inhabitants for de coasts. Below bi some of de well-known neighborhoods for Winneba.

Urban areas[edit | edit source]

  • Winneba Junction
  • Lowcost
  • Yepemso
  • Nkwantanan
  • Kundum
  • Abasraba
  • Girls-Ase
  • Kojo-Beedu
  • Gyatakrom
  • Central Campus
  • North Campus
  • South Campus
  • Zongo
  • Sankor
  • Water-works

Rural areas[edit | edit source]

  • Essuekyir
  • Woarabeba
  • Gyaahadze
  • Osubonpanyin
  • Ateitu
  • Atakyedo
  • Gyangyanadze
  • Kookrom

Sister cities[edit | edit source]

List of sister cities of Winneba, designated by Sister Cities International:

Country City County / District / Region / State Date
USA Birmingham, AL Alabama November 15, 2009
USA Charlottesville, VA Virginia August 2, 2010
USA Lowell, MA Massachusetts[8] 2010

Personalities[edit | edit source]

  • Alex Quaison-Sackey, Ghanaian diplomat
  • Mike Hammah, Former member of parliament for Effutu Municipal
  • Honourable Alexander Kwamina Afenyo-Markin, current member of parliament for Effutu Municipal
  • Kojo Botsio, Ghanaian politician
  • Jacob Plange-Rhule, physician den academic
  • Uncle Ato
  • Kwamena Idan
  • Sandra Don-Arthur
  • Eric Don-Arthur

Notable Institutions[edit | edit source]

  • University of Education, Winneba
  • Winneba Community Nursing Training College
  • Winneba Senior High School
  • Winneba School of Business
  • Winneba Vocational Training Institute
  • Winneba Trauma and Specialist Hospital
  • Winneba Fire Station

San see[edit | edit source]

References[edit | edit source]

  1. https://en.wikipedia.org/wiki/Winneba#cite_note-World_Gazetteer-1
  2. 2.0 2.1 http://www.ghanaembassy.or.jp/region/centern.html
  3. http://www.ohiolink.edu/etd/view.cgi?bgsu1124803078
  4. http://effutustate.net/founding-of-Simpa.html
  5. https://www.myjoyonline.com/masquerade-festival-at-winneba/
  6. https://www.ghanaweb.com/GhanaHomePage/tourism/aboakyer.php
  7. https://encyclopedia2.thefreedictionary.com/Aboakyer+Festival
  8. http://en.sistercity.info/sister-cities/Lowell%2C%20Massachusetts.html