Year of Return, Ghana 2019

From Wikipedia
Year of Return, Ghana 2019
initiative
CountryGhana Edit

De Year of Return, Ghana 2019 be initiative wey government of Ghana den U.S-based Adinkra group dem create so say e go encourage African diasporas make dem come Africa(Ghana specifically) to settle den invest for de continent inside. E be President Nana Akufo-Addo wey he formally launch am for September 2018 inside for Washington, D.C say e be program for Africans who dey abroad so sey dem go unite plus de people in Africa. De year of return dey serve as something wey Africans for remember sake of na e be 400years wey de first enslaved Africans drop in Jamestown from de English colony of Virginia for America. De program sa dey recognize de achievements den de sacrifices wey de diaspora do as at dat time before dis event. De Ghana Tourism Authority den de Ministry of Tourism, Arts den Culture plan some activities as dem dey celebrate de resilience of de African spirit. Chao African Americans share dema experience for Ghana as de Year of Return happen.

Ein Objectives[edit | edit source]

  • Dem create dis initiative so sey Ghana go be de key travel destination give African Americans den de rest of de African diaspora.