Achimota Forest

From Wikipedia
Achimota Forest
forest reserve
Inception1930 Edit
Official nameAchimota Forest Reserve Edit
CountryGhana Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydOkaikwei North Municipal District, Greater Accra Region Edit
Coordinate location5°37′29″N 0°12′13″W Edit
Map

Achimota Forest Reserve be forest wey dey Achimota for Okaikwei North Municipality for Greater Accra Region.[1][2] E dey protection from people wey no get authorization like people wey dem poach, buildings wey dem dey do as house, hunting den shoppin malls from people dem persons.[3] E be one of de green area for Accra as e dey help control carbon emission.[4]

History[edit | edit source]

Dem gazette de forest for 1930 insyd wey e get total size of 494.95 hectares. De size as e dey now for de forest reserve be 360 hectares.[5] Dem establish de forest reserve wey dem establish create green buffer for Accra City de Achimota School. Chao of animals wey dey Accra zoo dem move go de forest reserve as dem build Presidential palace. For now now, e be managed by arboretum den Wildlife Rescue Center. Animals wey e dey der be pythons, camel, ostriches, hyenas, monkeys den odas you go see for de forest reserve insyd.[6]

Current[edit | edit source]

De Forestry Commission for Ghana plan say dem go change de forest reserve go do eco-tourism center, dem go name am "Accra Eco Park'.[7] As dem go do de eco-park e go have watering points, salt licks, viewing platform, landscaping, veterinary, introduction for wildlife, biodiversity hotspots, camping sites, road network, ecolodges den fencing.[6][8]

Benefits[edit | edit source]

  • Dem fi keep animal species den allow animals den birds be dema natural habitats insyd.
  • Make revenue for tourism top
  • Promote clean energy for human health den environmental quality.
  • Promote species as dem no go extinction
  • E go improve de air, water quality, richer terrestrial den aquatic habitat, cool air temperatures.
  • E be place reservoir for medicinal plant such as de preservation of plants den herbs wey e get medical benefits.
  • E go reduce radiation level as den go decrease green house gases.[3]

Controversy[edit | edit source]

For May 2022 insyd, den report say some parts for de forest insyd dem declassified as forest reserve meaning say eno be reserve.[9] Samuel Abu Jinapor deny say de government gazzette an Executive Intrusment (E.I) wey approve de re-designation, en sale or develop de forest reserve.[10][11] Some family wey dem bell Owoo Family dey claim say dem be de original owners as dem own de land de forest dey top. De time between 1921 den 1927, de colonial government get am for Achimota School. De statement de family release talk say dem no get any compensation as dem take am for 1927insyd.[12] Dem also dey talk say dem no treat dem better koraa dem take de land.[13][14][15]

References[edit | edit source]

  1. Nartey, Laud (2021-06-13). "MCE vows to protect Achimota Forest". 3NEWS.com. Retrieved 2022-05-22.
  2. "Achimota Forest". Citinewsroom - Comprehensive News in Ghana. 2022-05-17. Retrieved 2022-05-22.
  3. 3.0 3.1 "Ghana govment sell Achimota Forest reserve? - Dis be what we know". BBC News Pidgin. Retrieved 2022-05-22.
  4. "Achimota Forest not sold — Jinapor". Skyy Power FM. 2022-05-18. Retrieved 2022-05-22.
  5. "Nana Benyin: On the Achimota Forest Reserve lands and related matters - MyJoyOnline.com". www.myjoyonline.com. 2022-05-17. Retrieved 2022-05-25.
  6. 6.0 6.1 Awuni, Manasseh Azure. "Inside The Achimota Forest Reserve". Modern Ghana. Retrieved 2022-05-22.
  7. Kwofie, Raymond (15 November 2013). "Ghana: Government Is Developing the Achimota Forest Into a Major Ecotourism Destination". AllAfrica. Retrieved 22 May 2022.
  8. "An open letter to Prez Mahama: Stop the destruction of Achimota Forest". Graphic Online. Retrieved 2022-05-22.
  9. Oforiwaa, Porcia (2022-05-17). "Achimota Forest loses status as forest reserve". Atinka Online. Retrieved 2022-05-22.
  10. "Why govt decided to declassify parts of the Achimota forest". Prime News Ghana. 2022-05-18. Retrieved 2022-05-22.
  11. "Achimota Forest not sold -Jinapor – The Chronicle News Online". Retrieved 2022-05-22.
  12. "The Owoo family: Know the original owners of the Achimota Forest land". GhanaWeb. 2022-05-20. Retrieved 2022-05-22.
  13. "Achimota Forest saga: We have suffered 'grave historical injustice' - Owoo family - MyJoyOnline.com". www.myjoyonline.com. 2022-05-19. Retrieved 2022-05-22.
  14. Nyavor, George (2022-05-19). ""We are yet to take possession of any Achimota land" - Owoo Family react". Yen.com.gh - Ghana news. Retrieved 2022-05-22.
  15. Emmanuel, Kojo (2022-05-20). "Achimota Forest: Let's ban the return of state lands to original owners — Ablakwa". Pulse Ghana. Retrieved 2022-05-22.