Jump to content

Adabraka

From Wikipedia

Adabraka bi a town insyd de Korley Klottey Municipal Assembly, ebi a Municipality wey dey insyd de Greater Accra Region for Ghana. Ebi de first den de most posh neighborhood insyd Ghana during de British era.

Education

[edit | edit source]

Adabraka bi once known for de O'Reilly Senior High School. De school bi second cycle institution wey dem relocate am insyd 2010 to Okpoi Gonno for Teshie-Nungua.

Street showing sun reflecting for de street of Adabraka

De town dey host four tertiary institutions; de African University College of Communication (AUCC), de Ghana Institute of Languages(GIL), de Catholic Institute of Business and Technology(CIBT), den de University of Ghana Accra City Campus.

Healthcare

[edit | edit source]

De Accra Psychiatry Hospital dey insyd Adabraka. Adabraka san gey polyclinic wey dem call am Adabraka Polyclinic, wey dey just opposite de Accra Psychiatry Hospital. De Accra Rehabilitation Centre too dey insyd Adabraka, along de Barnes Road.

Institution

[edit | edit source]
  • Melcom

References

[edit | edit source]