African Union Passport

From Wikipedia
African Union Passport
passport
Subclass ofinternational passport Edit
CountryRwanda Edit
Dey apply to jurisdictionAfrican Union, Africa Edit
Language of work or nameArabic, English, French, Portuguese, Swahili Edit
Issued byAfrican Union Edit

De African Union Passport be common passport document wey dem dey do say say e go replace de ones wey de countries for de Africa Union dey give wey e saa dey make de people wey dey hold am no go need any visa biaa if dem dey wan go any of de 55 countries wey dey Africa.[1][2][3] Dem launch am for 17th July, 2016, for de Ordinary Session of de African Union wey go on for Kigali, Rwanda, ebe de Rwandan Presido Paul Kagame den de late Chadian Presido Idriss Déby.[4][5][6] By June 2018 dem plan say dem go roll out de passports den ready for use for every border by 2020,[7] but dem delay de roll out till 2021.[8]

Types[edit | edit source]

Dem get three types of de African Union passport wey dem go give out:

Ordinary passport

Dem dey issue dis passport give citizens, wey dey wan travel occasionally lyk vacations den business trips

Official/Service passport

Dem dey give dis passport to officials wey dey job for government institutions wey go travel for official business.

Diplomatic passport

Dem dey give diplomats den consuls for work related travels plus de people dependents on dem

Temporary passport

Dis passport be give citizens wey dey travel or natives of African countries who no fit get dema passports secof some reasons such as robbery, theft anaa accidents. Edey last for 6 months to year

Design[edit | edit source]

Dem write for Arabic, English, French, Portuguese den Swahili[9] for de passport insyd. De Africa Union anthem lyrics dey dey page after de bio page.

References[edit | edit source]

  1. Monks, Kieron (July 5, 2016). "African Union launches all-Africa passport". CNN. Retrieved July 17, 2016.
  2. "President Kenyatta arrives in Kigali for AU summit". rwandaeye.com. Archived from the original on July 17, 2016. Retrieved July 17, 2016.
  3. "Africa: The Common Passport and Africa's Identity". Retrieved July 17, 2016.
  4. "AU Heads of State to launch African Union Passport during Kigali Summit". July 15, 2016. Archived from the original on July 17, 2016. Retrieved July 17, 2016.
  5. "Rwanda Ready to Issue African Common Passport | KT PRESS". ktpress.rw. Retrieved July 17, 2016.
  6. "Kenyans welcomes AU's passport System introduction". Ghana News. July 12, 2016. Archived from the original on August 9, 2018. Retrieved July 17, 2016.
  7. "African Union passports to be rolled out by 2023 - THE AFRICAN COURIER". The African Courier.
  8. Philpot, Lorne (8 January 2021). "Single passport for Africa set to become reality in 2021". TheSouthAfrican.com. Blue Sky Publications. Retrieved 9 January 2021.
  9. AfricaNews (2016-07-17). "[Photos] The African passport with 5 language inscriptions | Africanews". africanews.channel. Retrieved 2016-07-18.