Jump to content

Augustine Abbey

From Wikipedia

Augustine Abbey, wey dem know am as Idikoko bi actor for Ghana wey dem know am sake of ein comedy. De roles wey e de play more times for movies top bi gate man or house boy. He produce den sana starred for some BBC documentary wey e sanna direct some film for HIV den AIDs. E do am plus UNESCO den Esi Sutherland-Addy ein MMOFRA foundation.[1]

He dey own Great Idikoko Ventures. Ein wife actress wey ein name bi Linda Quashiga. De school wey Idikoko go bi Presbyterian Boys' Secondary School.[2]

Some of ein works wey blow bi Matters of the Heart (1993), Triple Echo (1997), den Dark Sand (1999)[3]

References

[edit | edit source]
  1. "I Learnt Acting Through The Hard Way - Idikoko". Peace FM Online. Archived from the original on 2010-09-14. Retrieved 26 August 2013.
  2. "Idikoko's Wife In Love With Agyaa Koo". Ghana Web. Retrieved 26 August 2013.
  3. "Augustine Abbey - Biography". IMDb. Retrieved 2023-10-03.