Bakatue Festival

From Wikipedia
Bakatue Festival
festival
Ethnic groupFante Edit
ContinentAfrica Edit
CountryGhana Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydCentral Region Edit
LocationElmina, Central Region Edit
CommemoratesFante Edit

De Bakatue Festival be festival wey de chiefs den people of Elmina wey dey Central Region for Ghana dey celebrate.[1] Dem start de festival for 1847 insyd wey dem dey celebrate am every first Tuesday for de month of July of every year.[1]

De Festival[edit | edit source]

De Dutch make report of de festival for 1847 insyd, den anoda report wey Governor Cornelius Nagtglas mention for report insyd say ebe insyd 1860.[2] De festival dey mark de beginning of de fishing season for Elmina.[3] De name Bakatue dey komot de Fante Dialect insyd wey dey translate as “Draining of a Lagoon."[4]

Na dem institute de celebration so dem go take commemorate de founding of Elmina by de Portuguese for de early days of colonization of den Gold Coast.[4] Dem sanso dey take give thanks den prayers to de gods for good fishing year.  

Programme of activities[edit | edit source]

De Elmina states put de first Monday den Tuesday for de month of July give de festival

Monday

Dem dey perform all de necessary customary activities give de festival for dis day.[4]

Tuesday

Edey coincide plus de annual rainy season for Ghana.

Na dem choose Tuesday sake of dem dey regard am locally as de day give de sea god.[5] For Elmina as edey give chaw fishing communities for Ghana ,fishermen no dey go sea for Tuesdays as honour give de sea god.[4] For de festival, de Paramount Chief plus ein sub-chiefs den de entire state of Elmina dey offer de sacred festival food of eggs den yam dem mash plus palm oil give Nana Brenya, de river god, den pray for peace. For de morning of de festival, all membas for de Elmina royal family go participate for royal possession dem make up of chiefs den stool carriers.[4] Chiefs of higher towns for de Elmina paramount area insyd go ride palanquins dem decorate. Afta de procession den de giving of various addresses by chiefs dem select den guest dem invite, de chief priest go cast ein net three tyms into de Brenya Lagoon.[5][6]

References[edit | edit source]

  1. 1.0 1.1 "Festivals in Ghana". www.ghanaweb.com. Archived from the original on 27 December 2011. Retrieved 27 December 2011.
  2. Doortmont, Michel René; Smit, Jinna (2007). Sources for the Mutual History of Ghana and the Netherlands: An Annotated Guide to the Dutch Archives Relating to Ghana and West Africa in the Nationaal Archief, 1593-1960s. BRILL. p. 285. ISBN 90-04-15850-2. Archived from the original on 2020-04-22. Retrieved 2016-11-19.
  3. "Bakatue". www.ghananation.com. Archived from the original on 17 February 2012. Retrieved 29 December 2011.
  4. 4.0 4.1 4.2 4.3 4.4 "Edina Bakatue Festival". www.ghanaexpeditions.com. Archived from the original on 26 April 2012. Retrieved 29 December 2011.
  5. 5.0 5.1 "Bakatue festival". pathghana.com. Archived from the original on 15 October 2011. Retrieved 29 December 2011.
  6. "Edina Bakatue observed". www.ghanabusinessnews.com. Archived from the original on 2 June 2012. Retrieved 29 December 2011.