Barekese Dam

From Wikipedia
Barekese Dam
dam
CountryGhana Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydAshanti Region Edit
Located in/on physical featureOfin River Edit
Coordinate location6°50′6″N 1°43′19″W Edit
Map

Barekese dam be one dam wey edey de Offin River top. E dey support de water treatment plant wey dey supply water give pipo for Kumasi insyd Ashanti Region, Ghana. E dey supply like 80 percent of de portable water give Kumasi den de areas around.[1][2] E be Ghana Water Company wey dey operate am.

History[edit | edit source]

E be Ghana ein first presido, Dr. Kwame Nkrumah wey ebuild am. Dem start dey construct in 1965 wey dem plete insyd June 1969. De idea be say e go give both water den electricity to de pipo dem dey Kumasi.[3][4]

References[edit | edit source]

  1. "Government gets funding for expansion of Barekese Dam". www.ghanaweb.com. Retrieved 2015-04-17.
  2. "Barekese Dam under threat from encroachers - Kessben FM". Retrieved 2015-04-17.
  3. SpyGhana.com, Ghana. "Revive Nkrumah's Barekese Power Project -". Retrieved 2015-04-17.
  4. "Chainsaw operations rife at Barekese - Graphic OnlineGraphic.com.gh". Graphic Online. Retrieved 2015-04-17.