Bissa people

From Wikipedia
Bissa people
ethnic group
CountryBurkina Faso, Ghana Edit

Bissa (anaa Bisa (singular), Bisan, Bissanno (plural)), be Mande ethnic group wey dey south-central Burkina Faso, northeastern Ghana, de northernmost tip for Togo den northern Benin. Dema language, Bissa[1] be Mande language wey dey relate to, but no be same as, cluster of languages for de old Borgu Kingdom area insyd for Northeast Benin den Northwest Nigeria, wey dey include Busa, Boko, den Kyenga. Alternate name for de Bissa be Busansi wey de Mossi people dey use.

Daniel McFarland ein Historical Dictionary of Upper Volta dey refer to dem as "intrusive Mande wey dem settle for de area along de White Volta below Tenkodogo by 1300. Sam live across de border for modern northern Ghana den Togo. According to sam traditions, Rialle, wey be progenitor give de Nakomse line for Mossi rulers na he be Busansi."[2]

Dem be known secof dema cultivation of peanuts. Traditionally, Bissa guy wey want court Bissa chick mo job for de girlie ein mummy ein peanut field, den be able to provide de chick plus ein own peanut field if dem cam marry.[3][4]

Dem divide Bissa for two major language groups insyd, dat be de Barka den Lerre. Dem further divide dem for several clans insyd. Each clan get ein name den appellation normally de Bissa dey bell dedaa. Dem dey use de application now as surname for Burkina Faso insyd.

Sam notable clans den de Bissa Tribe dema Appellations[edit | edit source]

De Clan Appellations
Pagou Nombre/Ziginni
Gassuogou Yaalah
Tangari Lengani
Tangaré Lingani
Garango Bambara
Tunugu Saare
Bussim Guerm/Guerne
Sandugu Zeba
Lergu Jinko
Ziglah Bandau
Pakala Billa
Tuuro Dabre
Woono Zaare
Saawunno Nyenni
Chenno Yabre
Bura Zuure
Saarugu Saare
Muungo Gamine
Kayo Gampine
Bugula Darga
Gulagun Nombone
Yiringu Galbane
Lengi Monnie
Kadpugu Yankini
Ganni Samandulugu
Jangani Guengane
Bedega Wandaago
Leda Zampaligidi
Woono Wango
longa Welgu/Keera
Sasima Daboni
Zangila Kidibari
Kuu Lenkoni
Zaka Boibani
Hunzaawu Zombra
Bergu Baara
Nyaawu Campaore
Gulanda Bayere
leere Zampoo
Dansanga Genni
Somma Zakaani
Sominne Senre/Sebene
Gudu Sewonner
Sonno Lembani
Wargu Bansi
Tollah Bansi
Wanda Gulla
Dansanga Genni
Zhetta Zesonni
Koonteega Yourda
Bangu Sambare
Youngou Gambo
Gerrimah Nyenni
Kerimah Ziigani
Yakungu Gengani
Gangila Nunkansi
Kele Gansani
Tinga Bidiga
Bann Zanni

Dem divide de Bissa people for chao clans. dema language dey differ small; primarily dialects be Barka, Lere, Ladda, Zeba, Gassuh.

Chao Bissa be Muslims. De Garango Circle dema Bissa dey mong de most representative for de north. De Garango township, wey dey form de center for de northern Bissa, remain independent, while de northwestern districts dey under de tutelage of de Mossi kingdom of Ouagadougou den de northeastern townships dey under de supervision of de Mossi kingdom of Tenkodogo. For Accra insyd, Ghana, sam of de establish den notable towns be Busanga line for de North Kaneshie area insyd wey dey de Okai Koi Constituency. Oda towns wey dem note dema Bissa people be Town Council line or Lartebiokorshie den Shukura for de Ablekuma Central Constituency insyd, den Nima for Ayawaso Central Constituency insyd. For Bissa dema tribes insyd, Linganis be de holder of both de political power den de mystical power. De person wey dey zuk de power no be de one plus de crown but de one wey dey give de crown. No body fit access de power den don de crown prior being mystically de Linganis for Tangare village for Garango wey dey de province of Boulgou (Burkina Faso) insyd. De Linganis be hunters den de ceremonial fig tree olus dema ancestors centenary hunting spear be visible now still near Tangaré mountain wey dey face Linganis dema familial house. Bissas dey live plus dema ancestors wey dem bury for dema house ein front so say dem go honor dem. Dem dey dig Bissa dema burial sites for de shape of traditional building insyd but underground plus small hole for de body ein entrance wey de person wey he go receive de body go lay am so say he go rest. Dem go fit bury chao people for de same familial grave insyd. Dem dey cover de grave ein entrance plus clay vase wey dem fit comot for future burial. Barso na he be hunter be de ancestor give de Bissas.

References[edit | edit source]

  1. Lewis, 2009
  2. McFarland, 1978
  3. An actual member of the Bissa tribe - which is probably a better source than any book written by Western scholars. There is not much information on the Bissa tribe at all in the literature.
  4. "Busanga Community Unveils Dev't Plan". Modern Ghana. Retrieved 2020-05-26.

You fi read further[edit | edit source]