Bob J
Ein sex anaa gender | male |
---|---|
Country wey e be citizen | Ghana |
Name wey dem give am | Robert, Kwame |
Family name | Johnson |
Nickname | Bob J |
Date wey edie | 12 December 2010 |
Ein occupation | cinematographer |
Robert Kwame "Bob J" Johnson (? - 12 December 2010) be famous Ghanaian cinematographer.
Ein Life plus career
[edit | edit source]Johnson work on plenty big films for Ghana, always dey collaborate plus de popular director Shirley Frimpong-Manso. He sanso work for chaw TV commercials den documentaries top.[1] He sana be person wey everybody love for acting community, wey na sometime dem call am Ghana ein best cinematographer.[1]
Dem know am well as 'Bob J', Johnson go school for National Film and Television Institute (NAFTI). Apart from making films for Ghana movie industry, he sanso work for camera department for international productions for America den UK.[2]
Na he be de former Presido give de Cinematographers Guild of Ghana (CGG).[3]
Ein Death plus legacy
[edit | edit source]Na Johnson be experienced professional motorbiker. However, as na he dey train soldiers make dem ride motorbikes for Aburi, Johnson die for 12 December 2010.[4]
After he die, Shirley Frimpong-Manso, wey direct five of ein films, talk say 'Bob J' leave lasting mark for Ghana film industry. She sanso talk say: "Bob be person wey dey pay attention to details, professional, creative, strong person wey you fi rely for ein top, den above all, big brother. All those wey work with am know dis. Him be person wey full of life and great spirit, both for work and outside work. E no go be de same without am."[2]
De respect wey people get for Johnson for film industry, both actors den those wey work behind de scenes, be so much say some film production companies stop work purposely make dem attend ein funeral. Some actors even leave de set wey dem dey work go attend de funeral, even though dem no stop filming.[1]
Posthumous awards
[edit | edit source]For de maiden Ghana Movie Awards, dem award Johnson posthumously as de Best Cinematography Award for ein 2009 film A Sting in a Tale.[1] Ein film Check Mate sana receive posthumous nomination for Best Cinematography for de Ghana Movie Awards.[2] Plus, ein film The Good Old Days: The Love of AA get nomination for Best Cinematography for Africa Movie Academy Awards (AMAA) after he die.[2]
For 2012, de Ghana Academy of Film and Television Arts (GAFTA) dem start de Robert Johnson Silhouette Award for Best Cinematography for National Film and Television Institute Students Film Festival. Dem give out de award twice, for 2012 den 2014.
Filmography
[edit | edit source]- Scorned (2008) (directed by Shirley Frimpong-Manso)
- Perfect Picture (2009) (directed by Shirley Frimpong-Manso)
- A Sting in a Tale (2009) (directed by Shirley Frimpong-Manso)
- Double (2009) (directed by Kwaku Sintim-Misa)
- Check Mate (2010) (directed by Shirley Frimpong-Manso)
- 6 Hours to Christmas (2010) (directed by Shirley Frimpong-Manso)
- The Good Old Days: The Love AA (2010) (directed by Kwaw Ansah)
- 4Play Reloaded (2011) (produced by Abdul Sallam)
- Masquerades (2011) (directed by Xavier Arjis of Belgium; written by Lydia Forson)[4]
References
[edit | edit source]- ↑ 1.0 1.1 1.2 1.3 "Actors Boycott Sets to Bury Bob J". ModernGhana.com. Retrieved 26 February 2015.
- ↑ 2.0 2.1 2.2 2.3 Febiri, Chris-Vincent (2010). "Unsung hero: ghana Movie Industry Loses Bob J, A Man Full of Creativity". GhanaCelebrities.com. Retrieved 26 February 2015.
- ↑ Quist-Haynes, Emmanuel (2014). "Film Guilds and Associations". ShootGhana.com. Retrieved 11 March 2015.
- ↑ 4.0 4.1 Aglanu, Dela (2011). "Last Movie of Late Bob J premieres December 16". MyJoyOnline.com. Archived from the original on 26 February 2015. Retrieved 26 February 2015.