Coat of arms of Ghana

From Wikipedia
coat of arms of Ghana
national coat of arms
Inception4 March 1957 Edit
CountryGhana Edit
Dey apply to jurisdictionGhana Edit

Ghanaian artist Nii Amon Kotei wey design de coat of arms of Ghana wey na dem introduce am for 4 March 1957.[1]

Description[edit | edit source]

  • De first quarter, for de upper left top dey show sword wey chiefs dey use, den staff, de linguist dey use, for ceremonies. Ebe symbol give de traditional authority of Ghana.
  • De second quarter dey show representation of Osu Castle de sea top, de presidential palace for de Gulf of Guinea top, dey symbolize de national government.
  • De third quarter of de shield dey show cocoa tree, wey dey embody de agricultural wealth of Ghana.
  • De fourth quarter dey show gold mine, wey dey stand give de richness of industrial minerals den natural resources insyd Ghana.
  • Gold lion wey dey centre for green St George ein Cross top plus gold fimbriation for de field of blue top, dey represent de continuing link between Ghana den de Commonwealth of Nations.
  • De crest be Black star of Africa plus gold outline, upon torse insyd de national colours.
  • Two golden Tawny eagles dey support de shield, plus de Order of de Star of Ghana dey suspend from dema necks.
  • De compartment upon wey de supporters dey stand dem dey compose of grassy field, under wey scroll dey bear de national motto of Ghana: Freedom and Justice. De shield dey stand give weapon wey dey help fight poverty, ignorance den hunger.

References[edit | edit source]

  1. "The nation's Coat of Arms". THE GHANAIAN TIMES. 6 March 2007. Archived from the original on 23 July 2011. Retrieved 25 October 2010.