Fela Kuti

From Wikipedia

Fela Aníkúlápó Kuti ( name dem take give am for birth be Olufela Olusegun Oludotun Ransome-Kuti; 15 October 1938 – 2 August 1997), aka Abami Eda, be Nigerian musician, bandleader, composer, political activist, den Pan-Africanist. Everybro dey talk sey ein carry afrobeat come. Afrobeat be Nigerian music genre wey dey combine West African music plus American funk den` jazz. Den time na he dey de peak of ein popularity, na every bro dey talk sey ein be de most "challenging den charismatic music performer" for Africa. Every music for ein era talk sey he be de "musical den sociopolitical voice" for ein time wey san get international significance.