Ho West District

From Wikipedia
Ho West District
Districts of Ghana
Inception28 June 2012 Edit
CountryGhana Edit
Dem locate for de administrative territorial entity insydVolta Region Edit
LocationVolta Region Edit
Coordinate location6°47′10″N 0°26′38″E Edit
Map

Ho West District be one of de eighteen districts wey dey Volta Region, Ghana[1]. Na e dey part of den tyms Ho District wey bola on 10th March 1989. until dem tear de western part take make Ho West District on 28th June, 2012, wey de side way dem elevate de side wey remain go municipal district status same year take make Ho Municipal District. De district assembly dey de central part of Volta Region, wey Dzolokpuita be in capital town. Dem dey plan say dem go split de Ho West District sekof slow development, e bola, way e long too, e dey start from de North Tongu District come de northern part of Afadzato South District.

Administration[edit | edit source]

Ho West District dey cover same areas like de Ho West Constituency[2]

Boundaries[edit | edit source]

De North Tongu District dey de south of de Ho West District, den Asuogyaman District to de south west. Wey de north be de Afadzato South District. Ho Municipal, Adaklu District den de Republic of Togo dey de east side den de South Dayi District dey de west

Miscellaneous information[edit | edit source]

De town dey thrive for agric top den sales from de produces, Ho West get some bola fertile land wey e dey favor production of food crops lyk roots, tubers, cereals, vegetable den legumes. dem fit produce cocoa sef for large scale, sekof dat dem establish COCOBOD seed production center, eay dey Saviefe-Agorkpo, so say dem go provide improved cocoa seedling give de farmers wey dey de area inside. Ho West get bunch markets for every village insyd so de local district assembly dey make efforts so say dem go develop de markets, so say dem go improve de living standards give de people den improve how dem go get money. People dema health dey hia dem waaa so dem establish Community Health Improvement Services (CHIPS) centers. Dem get dis health centers for this districts insyd Abutia, Hlefi, Dzolokpuita, Dzolo Gborgame, Vane, Kpedze etc.. Dem get some well equipped clinic for Saviefe-Agorkpo, wey e be de Catholic Diocese of Ho den funded by some German charity organization, wey some government clinic too dey Tsito. Ho West get plenty basic schools den eight government senior high/technical schools

Towns den villages[edit | edit source]

Dis be some of de villages wey dey de district insyd:[3]

  • Abutia Kissiflui
  • Abutia Kloe
  • Abutia Kpota
  • Abutia-Teti
  • Amedzofe
  • Anfoeta Agorkpo
  • Anfoeta Tsebi
  • Anyirawase
  • Ashanti Kpoeta
  • Avenui
  • Dededo
  • Dzogbefeme
  • Dzolo Gbogame
  • Dzolokpuita (capital)
  • Kpedze
  • Saviefe Agorkpo
  • Saviefe Gbogame
  • Tsawenu
  • Tsibu
  • Tsito
  • Vane

References[edit | edit source]

  1. https://statsghana.gov.gh/regionalpopulation.php?population=MTUzMDcwMjM4MS44Mzc=&&Volta&regid=10
  2. http://southdayi.ghanadistricts.gov.gh/
  3. https://web.archive.org/web/20160305081422/http://www.statsghana.gov.gh/docfiles/2010_District_Report/Volta/HO_WEST.pdf