Volta Region
Native label | Volta ![]() |
---|---|
Country | Ghana ![]() |
Capital | Ho ![]() |
Edey de administrative territorial entity insyd | Ghana ![]() |
Located in time zone | Greenwich Mean Time ![]() |
Coordinate location | 6°30′0″N 0°30′0″E ![]() |
Dey share bother plus | Greater Accra Region, Eastern Region, Oti Region ![]() |
Phone number | +233 362 290044 ![]() |
Email address | mailto:info@voltaregion.gov.gh ![]() |
Dema official website | http://voltaregion.gov.gh/ ![]() |

Volta Region (anaa Volta) be one of Ghana ein sixteen administrative regions, wey na dem designate Ho as ein capital.[1][2] E dey locate west of Republic of Togo den to de east of Lake Volta. Dem divide am into 25 administrative districts, de region be multi-ethnic [3] den multilingual, wey dey include groups such as de Ewe, de Guan, den de Akan people. De Guan peoples include de Lolobi, Likpe, Akpafu, Akyode, Buem, Nyagbo, Avatime, den Nkonya. Na dem carve dis region out of de Volta Region insyd December 2018 by de New Patriotic Party. De people of de Volta Region be popularly known as Voltarians (French: Voltaiens).[4] Dis group dey include de Ewes, Guans den oda minor tribes wey dey live insyd de Volta Region. De people of de Volta Region be popular known for dema rich cultural display den music sam of wich dey include Agbadza, Borborbor den Zigi.
Background
[edit | edit source]
Na dem form de Volta region by de state union of de former British Togoland wich na ebe part of de German protectorate of Togoland. Na ebe administered as part of de Gold Coast by de British[5] wey dem later rename am Trans-Volta Togoland.
Demographics
[edit | edit source]De native den largest ethnic group of de Volta Region (Togoland / British Togoland) be de Ewe people (68.5% of de population). Dem dey consist of chaw subgroups such as de Anlo Ewe, Tongu Ewe, Wedome Ewe, Ave Ewe den Avenor Ewe. Oda ethnicities dey include de Guan people (wey dey form 9.2% of de population), de Akan people (8.5%), den de Gurma people (6.5% of de population).[6]
Administration
[edit | edit source]De Volta region be run by a Regional Coordinating Council (RCC) den a District Assembly. De RCC be made up of de Volta Regional Minister wey be de political head den ein deputy as well as representatives of de Regional House of Chiefs, de District Chief Executives of de Volta region, de Presiding Members of de 12 Districts Assemblies den representatives of de various decentralized Ministries, Departments den Agencies insyd de Volta region. Each district be run by a District Assembly.[7]
Regional Commissioners den Ministers
[edit | edit source]As at 2025 de Regional Minister be James Gunu wey na dem appoint am insyd January 2025.[8]
Administrative divisions
[edit | edit source]Before de regional demarcation insyd December 2018,[9] na de region get 25 MMDA's (dem make up of 0 Metropolitan, 5 Municipal den 20 Ordinary Assemblies) plus all de administrative changes as of December 2012.[10] After de census, na dem carve out of am de Oti Region, wey reduce de size of de region den de number of administrative districts to 18.
De political administration of de region be thru de local government system. Under dis administration system, na dem divide de region into 18 MMDA's (dem make up of 0 Metropolitan, 6 Municipal den 12 Ordinary Assemblies). Each District, Municipal anaa Metropolitan Assembly, be administered by a Chief Executive, wey dey represent de central government buh dey derive authority from an Assembly head by a presiding member dem elect from among de members demaselves. De current list be as follows:

# | MMDA Name | Capital | MMDA Type | Chief Executive | Start Date | Constituency | Member of Parliament | Party |
---|---|---|---|---|---|---|---|---|
1 | Adaklu | Adaklu Waya | Ordinary | Kadey Phanel Donkoh | 1 June 2017[11] | Adaklu | Kwame Governs Agbodza | NDC |
2 | Afadjato South | Ve Golokwati | Ordinary | James Etornam Flolu | 1 June 2017[12] | Afadjato South | Angela Oforiwa Alorwu-Tay | NDC |
3 | Agotime-Ziope | Kpetoe | Ordinary | John Kwaku Amanya | 1 June 2017[13] | Agotime-Ziope | Charles Akwasi Agbeve | NDC |
4 | Akatsi North | Ave-Dakpa | Ordinary | Prince Sodoke Amuzu | 1 June 2017[14] | Akatsi North | Peter Kwasi Nortsu-Kotoe | NDC |
5 | Akatsi South | Akatsi | Ordinary | Leonelson Adzidogah | 1 June 2017[15] | Akatsi South | Bernard Ahiafor | NDC |
6 | Anloga | Anloga | Ordinary | Seth Yormewu | 15 May 2018[16] | Anlo | Richard Kwami Sefe | NDC |
7 | Central Tongu | Adidome | Ordinary | Thomas Moore Zonyarah | 1 June 2017[17] | Central Tongu | Alexander Roosevelt Hottordze | NDC |
8 | Ho | Ho | Municipal | Prosper Kofi Pi-Bansah | 1 June 2017[18] | Ho Central | Richmond Edem Kofi Kpotosu[19] | NDC |
9 | Ho West | Dzolokpuita | Ordinary | Ernest Victor Apau | 1 June 2017[20] | Ho West | Emmanuel Kwasi Bedzrah | NDC |
10 | Hohoe | Hohoe | Municipal | Andrews Teddy Ofori | 1 June 2017[21] | Hohoe | Thomas Worlanyo Tsekpo[22] | NDC |
11 | Keta | Keta | Municipal | Godwin Edudji Effah | 1 June 2017[23] | Keta | Kwame Dzudzorli Gakpey | NDC |
12 | Ketu North | Dzodze | Municipal | Anthony Avogbedor | 1 June 2017[24] | Ketu North | Eric Edem Agbana[25] | NDC |
13 | Ketu South | Denu | Municipal | Edem Elliot Agbewornu | 1 June 2017[26] | Ketu South | Dzifa Abla Gomashie | NDC |
14 | Kpando | Kpandu | Municipal | Ernest Theophilus Quist | 1 June 2017[27] | Kpando | Sebastian Fred Deh | NDC |
15 | North Dayi | Anfoega | Ordinary | Kudjo Edmund Attah | 1 June 2017[28] | North Dayi | Joycelyn Tetteh | NDC |
16 | North Tongu | Battor Dugame | Ordinary | Richard Collins Arku | 7 January 2017[29] | North Tongu | Samuel Okudzeto Ablakwa | NDC |
17 | South Dayi | Kpeve New Town | Ordinary | Ernest Patrick Mallet | 1 June 2017[30] | South Dayi | Rockson-Nelson Kwami Dafeamekpor | NDC |
18 | South Tongu | Sogakope | Ordinary | Emmanuel Louis Agama | 1 June 2017[31] | South Tongu | Maxwell Kwame Lukutor | NDC |
De districts wey dey follow now be within de boundaries of de Oti Region wich na dem formally create on 15 February 2019.[32]
# | MMDA Name | Capital | MMDA Type | Chief Executive |
---|---|---|---|---|
1 | Biakoye | Nkonya Ahenkro | Ordinary | Comfort Attah |
2 | Jasikan | Jasikan | Ordinary | Lawrence Aziale |
3 | Kadjebi | Kadjebi | Ordinary | Michael Kofi Asiedu |
4 | Krachi East | Dambai | Municipal | Patrick Jilima |
5 | Krachi Nchumuru | Chindiri | Ordinary | Augustine Appiah |
6 | Krachi West | Kete Krachi | Ordinary | Douglas Osei-Nti |
7 | Nkwanta North | Kpassa | Ordinary | Jakayi Jackson |
8 | Nkwanta South | Nkwanta | Ordinary | John Tarsun |
Constituencies
[edit | edit source]Der be 18 constituencies insyd de region after na dem carve out de Oti Region out of am. Previously na Volta Region get 19 constituencies insyd de election insyd December 2000 den 24 constituencies insyd December 2004 parliamentary election. Na dem create four new constituencies by de Electoral Commission prior to de December 2012 parliamentary election, wey dey increase de number of constituencies to 26.[33][34]
Education
[edit | edit source]Universities
[edit | edit source]- Ghana Telecom University College (Now Ghana Communication Technology University)
- University of Health and Allied Sciences
- Evangelical Presbyterian University College
- Ho Technical University
- Princefield University College
- Adonai University College
Nurses' Training den Colleges of Education
[edit | edit source]- Ho Nurses' Training College
- Keta Nursing and Midwifery Training College
- Hohoe Midwifery Training College
- Akatsi College of Education
- Peki College of Education
- Holy Spirit College of Education
- St. Francis College of Education
- St. Theresa’s College of Education
- E.P College of Education, Amedzofe
Senior High Schools
[edit | edit source]- St. Paul's Senior High School (SPACO)
- Some Senior High School (SOSEC)
- Klikor Senior High Technical School (KLISTECH)
- Bishop Herman College (BIHECO)
- Kpando Senior High School
- Keta Senior High Technical School
- OLA Girls Senior High School (Ho)
- Mawuko Girls' Senior High School
- Mafi Kumase Senior High Technical School
- Adidome Senior High School
- Sogakofe Senior High School
- Keta Business College
- Wallahs Academy SHS (Ho)
- Adaklu Senior High School, (Adaklu Waya)
- Awudome Senior High School (AWUSCO), Tsito-Awudome
- Ave Senior High School (AVESCO), Ave Dakpa
- Ziope Senior High School
- Mawuli School (Ho)
- St Prosper's College (Ho)
- Ideal College
- Social Welfare Vocational Training Centre (SWEVCO), Ho
- Sonrise Christian High School
- Abor Senior High School
- Zion College
- Tanyigbe Senior High School
- Three Town Senior High School
- Hohoe E.P Senior High School (HEPSS)
- Vakpo Secondary School
- Vakpo Secondary Senior High Technical
- Kpedze Senior High School
- Peki Senior High School
- Shia Senior High School
- Peki Senior High Technical School (Pestech)
- Kpeve Senior High Technical School
- Have Technical Institute
- Anfoega Senior High School
- Taviefe Senior High School
- Agate Senior High School
- Atiavi Senior High Technical School(Atiavi)
- Alavanyo Senior High Technical School
- E.P. Tech/Voc. Institute (Alavanyo)
- Kpando Technical Institute
- Leklebi Senior High School
- Ve Community Senior High School (Ve Koloenu)
- Tsito Senior High Technical School
- Abutia Senior High Technical School
- Sokode Senior High Technical School
- St. Catherine Girls Senior High School
- Wovenu Senior High Technical School, Tadzewu
- Akatsi Senior High Technical School
Health
[edit | edit source]De Volta Regional Hospital dey locate for Ho. E be popularly referred to as Trafalgar. Na de inception of de University of Health and Allied Sciences (UHAS) for Ho lead to am na dem redesignate as de Ho Teaching Hospital insyd 2019.[35][36] Oda government dey run health facilities insyd de capital be de Ho Municipal Hospital den de Ho Polyclinic. Hospitals insyd de region dey include:
District | Location | Hospital |
---|---|---|
Akatsi South | Akatsi | Akatsi District Hospital |
St. Paul's Hospital | ||
Ho Municipal | Ho | Ho Teaching Hospital |
Ho Municipal Hospital | ||
Ho Polyclinic | ||
Hohoe Municipal | Hohoe | Hohoe Municipal Hospital |
Keta Municipal | Abor | Sacred Heart Hospital |
Keta | Keta Government Hospital | |
Ketu South Municipal | Aflao | Ketu South Municipal Hospital |
Kpando Municipal | Kpando | Margaret Marquart Catholic Hospital |
North Dayi | Anfoega | Anfoega Catholic Hospital |
North Tongu | Adidome | Adidome Hospital |
Battor | Catholic Hospital | |
South Dayi | Peki | Peki Government Hospital |
South Tongu | Sogakope | Sogakope District Hospital |
Togoland Congress
[edit | edit source]Na de Togoland Congress (TCP) be a political party dem form insyd 1951 make e campaign for de unification of de Ewe people insyd British Togoland den French Togoland as a separate Ewe state. Na dem defeat de party insyd de May 1956 UN plebiscite insyd British Togoland, wich na e result in de unification of British Trans-Volta Togoland plus Gold Coast, wich later cam turn independent as Ghana.[37][38][39]
For 9 May 1956, na dem conduct a vote make e decide de future disposition of British Togoland den French Togoland. De native den dominant ethnic group, de Ewe people, na dem be divided between de two Togos. Na British Togoland inhabitants vote in favor of state union plus de Gold Coast, wey na dem incorporate de Togo Ewe state plus Gold Coast.[40][41]
Na der be vocal opposition to de incorporation of Togoland into modern Ghana, from de Ewe people wey na dem vote (42%) against insyd British Togoland, as na de Ewe want de unification of de Ewe people insyd British Togoland den French Togoland as a separate Ewe state (modern Togo).[42][43]
Recently, na a campaign for de cessation of sam part of de Volta Region from Ghana wey be known as "Western Togoland" be led by a group wey dey call einself Homeland Study Group Foundation. Charles Kormi Kudzodzi wey dey lead de group.[44][45][46][47][48][49][50]
Tourism
[edit | edit source]
Recreation areas
[edit | edit source]- Museum
Mountains
[edit | edit source]- Mount Afadja
- Mount Adaklu
- Mount Gemi
Oda Tourist Attractions
[edit | edit source]- Waterfalls
- Tafi Agome Caves
- Tafi Atome Monkey Sanctuary
- Wli Waterfalls
- Tagbo Falls
- Amedzofe Falls
- Biakpa Falls and Caves
- Kpoeta waterfalls (at Ho West District)
- Mount Afadja
- Mount Gemi
- Akpom Falls and limestone cave Logba Tota
- Snake Village Liate Wote
- Adidime waterfalls Klefe (at Ho Municipal)
- Ave Crocodile Resort (Ave Dakpa)
Notable citizens
[edit | edit source]# | Citizen | Settlement |
---|---|---|
1 | Erica Nego | Ho |
2 | Jerry Rawlings | Keta |
3 | Kofi Awoonor | Wheta |
4 | Peter Bossman | Ho |
5 | Prof. A.C. Kuma | Leklebi |
6 | Ave Kludze | Hohoe |
7 | Fiifi Fiavi Kwetey | Nogokpo |
8 | Dzifa Ativor | Abutia |
9 | Ephraim Amu | Abenase |
10 | Komla Dumor | Aflao |
11 | Togbe Afede XIV | Ho |
12 | Stonebwoy | Alakple |
13 | Mz Vee | Dzodze |
14 | John Dumelo | Hohoe |
15 | Philip Gbeho | Vodza |
16 | Kofi Adjorlolo | Klikor |
17 | Edem | Dzodze |
18 | John Peter Amewu | Hohoe |
19 | Esther Ocloo | Peki |
20 | Joseph Edward Michel | Atikpui |
21 | Emmanuel Kotoka | Fiaxor |
22 | Anthony Deku | |
23 | J. W. K. Harlley | |
24 | Courage Quashigah | Kedzi |
25 | Harry Dumashie | Dzelukope |
26 | Kojo Tsikata | |
27 | Tsatsu Tsikata | |
28 | Mac Sarbah | Mepe |
References
[edit | edit source]- ↑ "Ghana Districts: A repository of all Local Assemblies in Ghana". GhanaDistricts. Retrieved 2020-02-07.
- ↑ "VOLTA REGION". Visit Ghana (in American English). Retrieved 2020-02-07.
- ↑ "One District One Factory (1D1F)". 1district1factory Government of Ghana. Retrieved 2020-05-25.
- ↑ Zobah, Theresa Ngmenmaaloo; Adenutsi, Caspar Daniel; Amedjoe, Godfrey Chiri; Wilson, Matthew Coffie; Boateng, Cyril Dziedzorm; Quaye, Jonathan Atuquaye; Erzuah, Samuel; Wang, Lian; Zhao, Guoxiang; Karimaie, Hassan; Danuor, Sylvester Kojo (November 2022). "A review on the provenance of the Voltaian Basin, Ghana: Implications for hydrocarbon prospectivity". Scientific African. 18: e01429. Bibcode:2022SciAf..1801429Z. doi:10.1016/j.sciaf.2022.e01429.
- ↑ Beigbeder, Yves (1994). International Monitoring of Plebiscites, Referenda and National Elections: Self-Determination and Transition to Democracy. Martinus Nijhoff Publishers. p. 131. ISBN 978-0-7923-2563-5.
- ↑ "Volta". Government of Ghana. Retrieved 2015-05-03.
- ↑ "Volta Region - political administration". Retrieved 2009-11-24.
- ↑ "Regional Ministers Approved". Ghana Web. 18 February 2017. Retrieved 31 March 2020.
- ↑ Kaledzi, Isaac (26 June 2019). "Ghana: Six new regions created after a referendum". Africa Needs. Retrieved 18 December 2019.
- ↑ "BREAK DOWN OF METROPOLITAN, MUNICIPAL AND DISTRICT ASSEMBLIES". GhanaDistricts. Archived from the original on 2012-12-12. Retrieved 2012-12-22.
- ↑ "Adaklu District Assembly". Ministry of Local Government and Rural Development. Retrieved 2 February 2020.
- ↑ "Afadjato District Assembly Leaders". Ministry of Local Government and Rural Development. Retrieved 2 February 2020.
- ↑ "Agotime Ziope District Assembly". Ministry of Local Government and Rural Development. Retrieved 2 February 2020.
- ↑ "Akatsi North District Assembly". Ministry of Local Government and Rural Development. Retrieved 2 February 2020.
- ↑ "Akatsi South District". Ministry of Local Government and Rural Development. Retrieved 2 February 2020.
- ↑ "Anloga District Assembly". Ministry of Local Government and Rural Development. Retrieved 2 February 2020.
- ↑ "Central Tongu". Ministry of Local Government and Rural Development. Retrieved 2 February 2020.
- ↑ "Ho Municipal Assembly". Ministry of Local Government and Rural Development. Retrieved 2 February 2020.
- ↑ Asare, Fred Quame (8 December 2024). "I commit to working hard as MP - Ho Central MP-elect - MyJoyOnline". www.myjoyonline.com. Retrieved 3 February 2025.
- ↑ "Ho West District Assembly". Ministry of Local Government and Rural Development. Retrieved 2 February 2020.
- ↑ "Hohoe Municipal Assembly". Ministry of Local Government and Rural Development. Retrieved 2 February 2020.
- ↑ "Amewu Loses NPP's Only Seat In Volta". DailyGuide Network. 8 December 2024. Retrieved 3 February 2025.
- ↑ "Keta Municipal". Ministry of Local Government and Rural Development. Retrieved 2 February 2020.
- ↑ "Ketu North Municipal Assembly". Ministry of Local Government and Rural Development. Retrieved 2 February 2020.
- ↑ "Parliamentary Results for Ketu North". ghanaweb.com. Retrieved 3 February 2025.
- ↑ "Ketu South Municipal Assembly". Ministry of Local Government and Rural Development. Retrieved 2 February 2020.
- ↑ "Kpando Municipal Assembly". Ministry of Local Government and Rural Development. Retrieved 2 February 2020.
- ↑ "North Dayi District Assembly". Ministry of Local Government and Rural Development. Retrieved 2 February 2020.
- ↑ "North Tongu District Assembly". Ministry of Local Government and Rural Development. Retrieved 2 February 2020.
- ↑ "South Dayi District Assembly". Ministry of Local Government and Rural Development. Retrieved 2 February 2020.
- ↑ "South Tongu District". Ministry of Local Government and Rural Development. Retrieved 2 February 2020.
- ↑ "Oti Region". Ministry of Local Government and Rural Development. Retrieved 2 February 2020.
- ↑ 2012 parliamentary election. MyJoyOnline.
- ↑ "EC Creates 45 New Constituencies". Modern Ghana (in English). Retrieved 2020-02-07.
- ↑ "Ho Teaching Hospital Inaugurated". University of Health and Allied Sciences (in British English). 30 April 2019. Retrieved 11 January 2021.
- ↑ "Volta Regional Hospital now Ho Teaching Hospital". Ministry Of Health. 30 April 2019. Retrieved 11 January 2021.
- ↑ Daniel Miles McFarland, Historical Dictionary of Ghana, 1985, p. 173
- ↑ "Opinion: History of Trans Volta Togoland". MyJoyOnline. Retrieved 2020-02-07.
- ↑ "On Dec. 13, 1946: British Togoland Trusteeship approved by the United Nations". Edward A. Ulzen Memorial Foundation (in American English). 13 December 2017. Retrieved 2020-02-07.
- ↑ "5. British Gold Coast/Togoland (1946-1957)". uca.edu (in American English). Retrieved 2020-02-07.
- ↑ "British Togoland Mandate". British Empire. Retrieved 2020-02-07.
- ↑ McLaughlin, James L.; Owusu-Ansah, David (1995). "The Politics of the Independence Movements". In Berry, LaVerle Bennette (ed.). Ghana: A Country Study. Federal Research Division, Library of Congress. pp. 26–30. ISBN 978-0-8444-0835-4. LCCN 95018891. DTIC ADA302332.
- ↑ Brown, David (December 1980). "Borderline Politics in Ghana: the National Liberation Movement of Western Togoland". The Journal of Modern African Studies. 18 (4): 575–609. doi:10.1017/S0022278X00014750.
- ↑ "Court denies 10 members of Western Togoland movement bail". GhanaNewsSummary (in English). Retrieved 2020-01-29.
- ↑ AfricaNews (2019-05-16). "Ghana keen on crashing 'Western Togoland' separatist dream". Africanews (in English). Retrieved 2020-02-07.
- ↑ Vorsah, Sabina (2019-11-20). "JUST IN: Ghana's Secret Agenda Against Western Togoland, Also Known British Togoland Exposed". Ghananewsonline (in American English). Retrieved 2020-02-07.
- ↑ "3 symbols of Independence-seeking Western Togoland". Pulse Gh (in American English). 2019-05-09. Retrieved 2020-02-07.
- ↑ Skinner, Kate (2015). The Fruits of Freedom in British Togoland. doi:10.1017/CBO9781139870573. ISBN 978-1-139-87057-3.
- ↑ "Yeboah Benjamin writes: Trans Volta Togoland". NewsGhana (in American English). Retrieved 2020-02-07.
- ↑ "Sharp facts about 'Western Togoland'". BBC News Pidgin. 2019-05-10. Retrieved 2020-02-07.
External links
[edit | edit source]
- Official website
- Tourism – Volta Region
- Volta Region from statoids.com
- Volta Region – Districts