Jump to content

Josef Kumbela

From Wikipedia
Josef Kumbela
human
Ein sex anaa gendermale Edit
Ein country of citizenshipDemocratic Republic of the Congo Edit
Name wey dem give amJosef Edit
Family nameKumbela Edit
Ein date of birth1958 Edit
Place dem born amKinshasa Edit
Ein occupationfilm director Edit

Joseph Kumbela (born 1958) be an actor den filmmaker wey komot de Democratic Republic of the Congo wey he win awards for ein acting.

Life den career

[edit | edit source]

Na dem born Joseph Kumbela insyd 1958. He live insyd Switzerland since 1980. He start ein career as an actor insyd France den de USA. For de FESPACO awards insyd 1993 he win de prize for Best Actor for ein performance insyd de comedy Gito l'ingrat (Gito the ungrateful) wey Leonce Ngabo of Burundi direct am. Insyd dis film Gito, a student wey komot Burundi wey he sanso be a talented couturier insyd Paris, decide he go return home. Plus ein diploma insyd hand den full of plans about ein career, he lef ein French companion Christine wey he promise he go bring am to Burundi later. He no fi find work, buh he meet up plus ein old kiddie time sweetheart. Christine arrive widout warning wey she discover wat dey go on. De two women join togeda make dem teach Gito a lesson.[1]

Na Josef Kumbela wrep den direct a number of short films since 1994 dey use ein Geneva-based production company. Ein 1998 film L'étranger venu d'Afrique (The stranger from Africa, or Feizhou Laowai) na e be de first African film dem shoot insyd China. E dey look at a romance between Lulu, an African student, den a Chinese woman, wey dey depict de clash of cultures.[2]

Filmography

[edit | edit source]
YearTitleRoleNotes
1998L'Étranger venu d'Afrique - FEIZHOU LAOWAIDirector, Writer13 minutes. Comedy
1996Colis PostalDirector10 minute comedy
1996TaxcarteDirector, Actor7 minute comedy
1994Perle NoireDirector, Writer27 minute comedy drama
1992Gito, l'ingratActor90 minutes. Comedy
Entre-DeuxDirector90 minutes. Comedy Drama
1990In the Eye of the SnakeActor90 minute thriller

References

[edit | edit source]
  1. "GITO L'INGRAT". Cine Trois Mondes. Archived from the original on 2020-11-06. Retrieved 2012-03-19.
  2. "Joseph KUMBELA". Africultures. Retrieved 2012-03-19.
[edit | edit source]