Josephine Kuuire

From Wikipedia
Josephine Kuuire
human
Ein sex anaa genderfemale Edit
Country wey e be citizenGhana Edit
Given nameJosephine Edit
Family nameKuuire Edit
Place dem born amGhana Edit
Languages dem dey speak, wrep anaa signEnglish Edit
Occupationdigital artist, militant, photographer, graphic designer Edit
Educate forUniversity of Ghana, Leonia High School Edit
Work locationAccra Edit

Josephine Ngminvielu Kuuire be Ghanaian photographer, digital artist, graphic designer den activist.[1]

Ein Early life den Education[edit | edit source]

She dey cam from Ghana. Josephine Ngminvielu Kuuire get bachelor's degree for social work den music insyd from de University of Ghana. She start dey explore photography as artist for Leonia High School wey dey New Jersey, wer she take basic den advanced course for photography insyd. As she dey return cam Ghana for 2009 insyd, she decide say she go continue ein photographic career, wey she work as freelance photographer as na she dey university.[1]

Ein Awards[edit | edit source]

Na she be de winner of de Portraits Ghana Photography Prize wey Dutch Embassy wey dey Ghana den de Nuku Studio organize am for 2017 insyd. Dem shortlist ein work among de top ten finalists for Ghana for de Kuenyehia Art Prize for Contemporary Ghanaian Arts for 2018 insyd.[2]

References[edit | edit source]

  1. 1.0 1.1 https://braperucci.africa/meet-josephine-kuuire-the-ghanaian-creative-behind-the-beautiful-murals-celebrating-historic-women-in-accra/
  2. https://leadingladiesafrica.org/llablog-josephine-kuuire-the-co-creator-and-digital-designer-of-the-walls-in-the-streets-of-ghana/