Kade
Appearance
Kade
Country | Ghana ![]() |
---|---|
Edey de administrative territorial entity insyd | Eastern Region, Kwaebibirem Municipal District ![]() |
Coordinate location | 6°5′59″N 0°50′16″W ![]() |


Kade be town wey be capital of Kwaebibirem Municipal for Eastern Region for Ghana insyd.[1] De population for Kade for year 2013 be 16,542 people.[2]
Geography
[edit | edit source]Kade dey get some kind important place wey dem dey mine gold well well. E dey like 120 km from Accra sef.[1]
Transport
[edit | edit source]Train
[edit | edit source]Kade be de terminus for Ghana railway branch off de central line, dem build am make e serve de Kade mine.[1]
Sports
[edit | edit source]De football team Kade United F/C dey base for dis town insyd.
Education
[edit | edit source]Kade get some senior high technical school (KASSTECH).
References
[edit | edit source]- ↑ 1.0 1.1 1.2 Kwaebibirem district
- ↑ "World Gazetteer online". World-gazetteer.com. Archived from the original on 2012-01-11.
External links
[edit | edit source]Wikimedia Commons get media wey relate to Kade (Ghana).