Kigali International Airport (IATA: KGL, ICAO: HRYR), formerly dem know am as Kanombe International Airport, be de primary airport wey dey serve Kigali, de capital of Rwanda. Currently, der be project wey dey go on make dem build anoda mega-airport for Bugesera District, Eastern Province insyd, wey go be de biggest den de main air gateway give all destinations for de country insyd, wey go add make e serve as transit airport give Goma den Bukavu for de eastern Democratic Republic of de Congo. Four airlines wey dey base for Kigali insyd: RwandAir, de flag carrier airline of Rwanda; Akagera Aviation, Rwandan heli-company;[1] Tempus Jet, American airline wey dey provide charter flights;[2] den Nexus Aero, Saudi VIP airline.[3]
De airport dey locate for de suburb of Kanombe Sector insyd, for de eastern edge of Kigali, approximately 5 kilometres (3.1 mi), by road, east of de central business district for de city of Kigali.[4]